Baey at 7-02-2009 06:07 AM (16 years ago) (m) Kenee
Kennee na fine boy...u show us ur pics i sure say na u u dey vex sey i no tuk sey na u wowo pass? Posted: at 7-02-2009 06:07 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Qris at 7-02-2009 06:20 AM (16 years ago) (m) Kenee
Kennee na fine boy...u show us ur pics i sure say na u u dey vex sey i no tuk sey na u wowo pass? y i no o vex u see ppl like me & u,u com dey call ppl wen fine Posted: at 7-02-2009 06:20 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Baey at 7-02-2009 06:21 AM (16 years ago) (m) sorry for u Posted: at 7-02-2009 06:21 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Qris at 7-02-2009 06:26 AM (16 years ago) (m) sorry say wetin? i no say na u b d king of d wowo i just dey assist u Posted: at 7-02-2009 06:26 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Baey at 7-02-2009 06:43 AM (16 years ago) (m) Aproko manager,how the thin use affect u,FYI i dont need to put ma picture for u to grade, i am cute,cute,cute,i dont need to say am ugly so u will be happy that u'v a fellow ugly bros to share ur pain. Posted: at 7-02-2009 06:43 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
I know who the uglyest one is!!! he has a wierd name!!!   YOU! Wat u gon do ?
<a href=" http://tinypic.com" target="_blank"><img src=" http://i41.tinypic.com/2ezmli0.jpg" border="0" alt="Image and video hosting by TinyPic">[/url]STILL A CERTIFIED V-SQUADER!! Take it or leave it!  A wise man told me don't argue with fools,Cause people from a distance, can't see who is who Posted: at 7-02-2009 07:21 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Tomdequola at 7-02-2009 07:33 AM (16 years ago) (m) watching
It pays to be good. Posted: at 7-02-2009 07:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
watching
wat are u watching for? join the action!!!!
<a href=" http://tinypic.com" target="_blank"><img src=" http://i41.tinypic.com/2ezmli0.jpg" border="0" alt="Image and video hosting by TinyPic">[/url]STILL A CERTIFIED V-SQUADER!! Take it or leave it!  A wise man told me don't argue with fools,Cause people from a distance, can't see who is who Posted: at 7-02-2009 07:40 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Qris at 7-02-2009 07:41 AM (16 years ago) (m) Aproko manager,how the thin use affect u,FYI i dont need to put ma picture for u to grade, i am cute,cute,cute,i dont need to say am ugly so u will be happy that u'v a fellow ugly bros to share ur pain.
Look who is calling himself cute...lmao Posted: at 7-02-2009 07:41 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
see gurls make i talk my own oooo na all d guys wey no fit put thier pix here na tell ugly pass abi wetin una think uh? Posted: at 7-02-2009 08:01 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Toks-E at 7-02-2009 08:04 PM (16 years ago) (m) go sleep for one side jare na by force to post picture?
2.0. Posted: at 7-02-2009 08:04 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
u wey get mind reply me like dat if u no say u no ugly post ur pix here now see u mouth Posted: at 7-02-2009 08:14 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Toks-E at 7-02-2009 08:25 PM (16 years ago) (m) i no go post abi na by force?
2.0. Posted: at 7-02-2009 08:25 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
na by force ok|?!!!!!!!!!!!!!!!!!! Posted: at 7-02-2009 08:29 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
lovinboi at 7-02-2009 08:43 PM (16 years ago) (m)  na wahhhh 4 peps ohhh...............mak da woworiest pep talk b4 dem insult emsves finish jare.....CONFESS UR WOWORISM!!! Posted: at 7-02-2009 08:43 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Baey at 7-02-2009 09:06 PM (16 years ago) (m) u wey get mind reply me like dat if u no say u no ugly post ur pix here now see u mouth
keep quiet,see person wey dey call another person wowo,is wa ooo. Posted: at 7-02-2009 09:06 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
Tomdequola at 7-02-2009 09:10 PM (16 years ago) (m) u mean see fryin pan calling kettle black.
It pays to be good. Posted: at 7-02-2009 09:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Baey at 7-02-2009 09:16 PM (16 years ago) (m) u mean see fryin pan calling kettle black.
u get sense! Posted: at 7-02-2009 09:16 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
baloo at 7-02-2009 09:20 PM (16 years ago) (m) watching.... Posted: at 7-02-2009 09:20 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
all nijapal babes are beautiful including me Posted: at 7-02-2009 09:24 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |