Maths (Page 2)

Date: 20-06-2011 10:53 am (12 years ago) | Author: Jossy Donald
1 [2] 3 4 5 ... 7
- jossy4reall at 20-06-2011 12:28 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 20-06-2011 12:17 PM
Quote from: jossy4reall on 20-06-2011 12:09 PM
Quote from: Kristiantus on 20-06-2011 11:37 AM
abigii jaree... Angry
which kin shakara you wan take us dey do... becos you fine small today na him wey no go hear word again... Angry Angry

Na her sister pic b dat
no b Lanudja b datooo
i for say now... water dey this person body unlike the other person wey dey her former pixx.. Grin

D oda pix wey she been dey use na she dey d pic as (fine gal wit pimples)
But dis her sister own,,,,na epitomof beauty

Posted: at 20-06-2011 12:28 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- at 20-06-2011 12:32 PM (12 years ago)
Quote from: Kristiantus on 20-06-2011 12:27 PM
maluu, na you be dat... okay, i don hear your horn.. oya pass.

hahaha see okiri baba ooo,
ebi like na maluu you wan use today Cheesy
Posted: at 20-06-2011 12:32 PM (12 years ago) |
Reply
- lanudja at 20-06-2011 12:35 PM (12 years ago)
(f)
Jossy n Kris i no strong 2 of u ooo
make una put me down i no wear Lips Sealed
huh...only if i fit lay my hands on... bt  
make i reserve my comment till i Lips Sealed Sad
Posted: at 20-06-2011 12:35 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 20-06-2011 12:36 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: lanudja on 20-06-2011 12:35 PM
Jossy n Kris i no strong reach 2 of u ooo
make una put me down i no wear Lips Sealed
huh...only if i fit lay my hands on... bt  
make i reserve my comment till i Lips Sealed Sad
Posted: at 20-06-2011 12:36 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- at 20-06-2011 12:38 PM (12 years ago)
Quote from: lanudja on 20-06-2011 12:36 PM
Quote from: lanudja on 20-06-2011 12:35 PM
Jossy n Kris i no strong reach 2 of u ooo
make una put me down i no wear Lips Sealed
huh...only if i fit lay my hands on... bt 
make i reserve my comment till i Lips Sealed Sad

lanuja i wan check ni:D
Posted: at 20-06-2011 12:38 PM (12 years ago) |
Reply
- Kristiantus at 20-06-2011 12:39 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: lanudja on 20-06-2011 12:35 PM
Jossy n Kris i no strong 2 of u ooo
make una put me down i no wear Lips Sealed
huh...only if i fit lay my hands on... bt  
make i reserve my comment till i Lips Sealed Sad
hicup hold you ni?... Undecided
which one you dey talk and pause...
Posted: at 20-06-2011 12:39 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 20-06-2011 12:39 PM (12 years ago)
(f)
Check wetin Huh?
Posted: at 20-06-2011 12:39 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 20-06-2011 12:40 PM (12 years ago)
(m)
last card... check-up... Tongue Tongue Tongue
Posted: at 20-06-2011 12:40 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 20-06-2011 12:41 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 20-06-2011 12:39 PM
Quote from: lanudja on 20-06-2011 12:35 PM
Jossy n Kris i no strong 2 of u ooo
make una put me down i no wear Lips Sealed
huh...only if i fit lay my hands on... bt  
make i reserve my comment till i Lips Sealed Sad
hicup hold you ni?... Undecided
which one you dey talk and pause...
I don tel u finish okiri baba
i no wetin fit u... na sheree i go call for u...
Posted: at 20-06-2011 12:41 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 20-06-2011 12:42 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on 20-06-2011 12:38 PM
Quote from: lanudja on 20-06-2011 12:36 PM
Quote from: lanudja on 20-06-2011 12:35 PM
Jossy n Kris i no strong reach 2 of u ooo
make una put me down i no wear Lips Sealed
huh...only if i fit lay my hands on... bt 
make i reserve my comment till i Lips Sealed Sad

lanuja i wan check ni:D
wetin u wan check yeyeboo Undecided
Posted: at 20-06-2011 12:42 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Kristiantus at 20-06-2011 12:44 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: lanudja on 20-06-2011 12:41 PM
Quote from: Kristiantus on 20-06-2011 12:39 PM
Quote from: lanudja on 20-06-2011 12:35 PM
Jossy n Kris i no strong 2 of u ooo
make una put me down i no wear Lips Sealed
huh...only if i fit lay my hands on... bt  
make i reserve my comment till i Lips Sealed Sad
hicup hold you ni?... Undecided
which one you dey talk and pause...
I don tel u finish okiri baba
i no wetin fit u... na sheree i go call for u...
sheree mango... that one na lick am throway inside gutter.. hihohohohoooo... Grin
Posted: at 20-06-2011 12:44 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- 50scent at 20-06-2011 12:45 PM (12 years ago)
(m)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 20-06-2011 12:45 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- lanudja at 20-06-2011 12:52 PM (12 years ago)
(f)
 Wink Cheesy
Posted: at 20-06-2011 12:52 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 20-06-2011 12:57 PM (12 years ago)
(m)
lanudja where is Sheree
Abeg tell her say I dey luuk 4 ram

Posted: at 20-06-2011 12:57 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- 50scent at 20-06-2011 12:58 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: lanudja on 20-06-2011 12:52 PM
Wink Cheesy

Gorgeous baby  Kiss

Posted: at 20-06-2011 12:58 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Kristiantus at 20-06-2011 12:59 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 20-06-2011 12:57 PM
lanudja where is Sheree
Abeg tell her say I dey luuk 4 ram
huh?... Huh?
jossy, which of the sheree... Undecided
Posted: at 20-06-2011 12:59 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 20-06-2011 01:04 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 20-06-2011 12:57 PM
lanudja where is Sheree
Abeg tell her say I dey luuk 4 ram
I hear u...i go tell her Cheesy
Posted: at 20-06-2011 01:04 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 20-06-2011 01:06 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on 20-06-2011 12:59 PM
Quote from: jossy4reall on 20-06-2011 12:57 PM
lanudja where is Sheree
Abeg tell her say I dey luuk 4 ram
huh?... Huh?
jossy, which of the sheree... Undecided
D one wey u knw Grin
or fear dey catch u say Jossy
wan do fast guy Huh? Grin Grin Grin
Posted: at 20-06-2011 01:06 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 20-06-2011 01:07 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Kristiantus on 20-06-2011 12:59 PM
Quote from: jossy4reall on 20-06-2011 12:57 PM
lanudja where is Sheree
Abeg tell her say I dey luuk 4 ram
huh?... Huh?
jossy, which of the sheree... Undecided

Kris na d same Sheree naa
Dem dey two 4hia?

Posted: at 20-06-2011 01:07 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- lanudja at 20-06-2011 01:10 PM (12 years ago)
(f)
hmmm... kasala go soon bust ooo
make i go wear my hardhat Grin
Posted: at 20-06-2011 01:10 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5 ... 7