abeg make una vote Sophie ooooohhhh
Posted: at | |
abeg make una vote Sophie ooooohhhh
| |||||
so una need me to fry egg for un b4 una go know who to vote Replyanyway anybody that need my vote just inbox me all my family will vote for u
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: kebella on 23-06-2011 04:32 PM Quote from: sophiebaby on 23-06-2011 04:30 PM Quote from: 123Sonia on 23-06-2011 04:20 PM Quote from: kebella on 23-06-2011 04:18 PM Quote from: sophiebaby on 23-06-2011 04:16 PM Abeg make una see me oooooooooooooooo..i no wear pant ooooooooo abeg.. ur finger don gud now after yu don reach 15 ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ha e still dey pain me wella..am already having fever..am not the medicine type ![]() ![]() ![]() kb tell me sorry first.. am not really happy cos am missing NP's fun Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: kebella on 23-06-2011 04:43 PM 50kb darling power don dey change hand oo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Abeg me my hand dey clean oooooooooo Replyi no dey rig anything oooooooooooo Hey fans just kip the votes comming in I LOVE YOU ALL Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Her hand don dey well oh Abeg make una vote Sophie, Sophie, Sophie, Sophie Reply
| |||||
i beg make una vote sophai every were na she don dey announce this vote make she no go get HBP Replyfor me i don call my grand parents to make sure dey vote fr sophia even d once wey dey grave self promise to rise and vote 4 u sophia just hv hope
| |||||
Quote from: 123Sonia on 23-06-2011 04:50 PM Her hand don dey well oh Abeg make una vote Sophie, Sophie, Sophie, Sophie sonia..u are my namesake..same meaning..vote me Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
hmmm OBJ women una dey try ReplyRELATIONSHIP & ROMANCE FORUM; MINISTER FOR WOMEN AFFAIRS WELCOMES YOU ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: 50scent on 23-06-2011 04:54 PM hmmm OBJ women una dey try See VEX ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
chi chi u nor well ReplyLife is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() see fight don't over step your boundaries.. thank you!
| |||||
Quote from: omorewa on 23-06-2011 04:55 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() see fight Omo no worry u dnt need d fight i go vote u, bt u know wt to do na
| |||||
Na na na na....17 no i cant take this anymore Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: 50scent on 23-06-2011 04:54 PM hmmm OBJ women una dey try ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Fans Keep the vote comming.. ReplyI LOVE YOU ALL Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :*
| |||||
Quote from: chiglamour4u on 23-06-2011 04:59 PM Quote from: omorewa on 23-06-2011 04:55 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() see fight Omo no worry u dnt need d fight i go vote u, bt u know wt to do na you want bribe ![]() don't over step your boundaries.. thank you!
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 23-06-2011 05:00 PM Na na na na....17 no i cant take this anymore ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)