ok...u tried in ur project...more effort to ya elbow Posted: at 23-06-2011 06:46 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Sad news.
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 23-06-2011 07:25 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mibenne at 23-06-2011 07:28 PM (13 years ago) (f) Wat a sad story?so d good samaritan died but the one chatting up the girl survived  isi kotere ebu,ebu gbakwa ya ooooooooooo Posted: at 23-06-2011 07:28 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
slimben at 23-06-2011 07:29 PM (13 years ago) (m) @chicanorose how far na Posted: at 23-06-2011 07:29 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
talktruth at 23-06-2011 07:30 PM (13 years ago) (m) No nwa na, make dem dem kill their self, poor once de kill themselves for girl/game while rich people the kill themselves for politics and money. hahahahaha
No network in Naija Posted: at 23-06-2011 07:30 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 23-06-2011 08:17 PM (13 years ago) (m) o ALLAH save us
AMIN Posted: at 23-06-2011 08:17 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 23-06-2011 08:18 PM (13 years ago) (m) Amen oooooh  Amen for what here? abi you don sack? Posted: at 23-06-2011 08:18 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 23-06-2011 08:19 PM (13 years ago) (m) na waa oh for aba boys
its almost every where my friend Posted: at 23-06-2011 08:19 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
feyee at 23-06-2011 08:34 PM (13 years ago) (f) Reply |
@d poster Omo dis 1 na final year project.......or mayb anoda super story yet to be release into d market so man get real Posted: at 23-06-2011 08:37 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
poster wats d tittle of dis movie..........is emeka no follow?    i pity d dead body..........giv us de part 2 abeg de part dont finish. Posted: at 23-06-2011 08:42 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
LOYOLAR at 23-06-2011 08:57 PM (13 years ago) (m) @poster, na Ogbonna killed no be Onuoha. He dat kills by broken bottle should die by broken bottle. Posted: at 23-06-2011 08:57 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 23-06-2011 09:08 PM (13 years ago) (m) Posted: at 23-06-2011 09:08 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
jiggy83 at 23-06-2011 09:48 PM (13 years ago) (m) the evil that men do leave after them .early last year some group of hoodloom from aba ran into some engineers working on MTN site along portharcourt road killed 2 mopol ,the site security,and two engineers working on the site generator.he who kill by the sword die by the sword Posted: at 23-06-2011 09:48 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
LOYOLAR at 23-06-2011 09:56 PM (13 years ago) (m) Upon all the ladies wey dey berekete for Naija. Na rot he go rot for prison. Posted: at 23-06-2011 09:56 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 23-06-2011 09:57 PM (13 years ago) (m) yes i read about that incident then Posted: at 23-06-2011 09:57 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
just2sexy at 23-06-2011 10:12 PM (13 years ago) (m) na wah ohh
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 23-06-2011 10:12 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
thowbee at 23-06-2011 10:19 PM (13 years ago) (f) I myt need to see a pic of the girl to be able to say smthn.......buh mehnnnnnn no girl is worth dying/killing for...not even me........ Posted: at 23-06-2011 10:19 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 23-06-2011 10:24 PM (13 years ago) (m) Posted: at 23-06-2011 10:24 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
livingday at 23-06-2011 10:51 PM (13 years ago) (m) Ignoramus Posted: at 23-06-2011 10:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |