ajanni at 27-06-2011 09:34 PM (13 years ago) (m) how u like me
you wan know? wud i aks if not  should i tell you if you don,t know ? Posted: at 27-06-2011 09:34 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 27-06-2011 09:36 PM (13 years ago) (m) Ajanni abeg go sleep
alright , but i dey wait you so ooo, hands in hand Posted: at 27-06-2011 09:36 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Innoscent at 27-06-2011 09:38 PM (13 years ago) (m) notin wey pesn no go hear o
I AM POZITIV3LY DIFF3R3NT... Posted: at 27-06-2011 09:38 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ajanni abeg go sleep
alright , but i dey wait you so ooo, hands in hand no b today Posted: at 27-06-2011 09:38 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
flyma.. no fear na i nogo tell anybody Posted: at 27-06-2011 09:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Innoutt at 27-06-2011 09:41 PM (13 years ago) (m) notin wey pesn no go hear o  no vex pls, na laugh wan kill me......waiting you here?...........just a tip Posted: at 27-06-2011 09:41 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
tell wot @media Posted: at 27-06-2011 09:42 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 27-06-2011 09:42 PM (13 years ago) (m) Ajanni abeg go sleep
alright , but i dey wait you so ooo, hands in hand no b todaywhen? Posted: at 27-06-2011 09:42 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajani dey toast u nah .. u dey pretend like say u no like am Posted: at 27-06-2011 09:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
xter at 27-06-2011 09:43 PM (13 years ago) (m) Ajanni why u dey follow me huh
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 27-06-2011 09:43 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Innoutt at 27-06-2011 09:44 PM (13 years ago) (m) Ajanni abeg go sleep
alright , but i dey wait you so ooo, hands in hand no b todaywhen? i know you are not pretending so am reading............ Posted: at 27-06-2011 09:44 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ajanni abeg go sleep
alright , but i dey wait you so ooo, hands in hand no b todaywhen? na by force or u runnin out of time Posted: at 27-06-2011 09:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajani dey toast u nah .. u dey pretend like say u no like am dont u have to go play ur role as 'finest' Posted: at 27-06-2011 09:47 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 27-06-2011 09:49 PM (13 years ago) (m) Ajanni abeg go sleep
alright , but i dey wait you so ooo, hands in hand no b todaywhen? i know you are not pretending so am reading............ Posted: at 27-06-2011 09:49 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 27-06-2011 09:50 PM (13 years ago) (m) Ajanni abeg go sleep
alright , but i dey wait you so ooo, hands in hand no b todaywhen? na by force or u runnin out of time  Posted: at 27-06-2011 09:50 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
im still holding the title naa, i play my role wen i like... and my role also include this one naa Posted: at 27-06-2011 09:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
im still holding the title naa, i play my role wen i like... and my role also include this one naa who giv u dat title sef Posted: at 27-06-2011 09:54 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
diplomatik at 27-06-2011 09:55 PM (13 years ago) (f)
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 27-06-2011 09:55 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
come to my house tomorow i go tell u the person,, one old outdated fisherwoman Posted: at 27-06-2011 09:57 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
come to my house tomorow i go tell u the person,, one old outdated fisherwoman Tell me now, why ur house ? Posted: at 27-06-2011 09:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |