Akpan01 at 7-07-2011 11:13 AM (13 years ago) (f) hahahhahahaha
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 7-07-2011 11:13 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 7-07-2011 11:15 AM (13 years ago) (f) Sis..Pls send me BB naaaaaaaaaaaa
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-07-2011 11:15 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Akpan01 at 7-07-2011 11:50 AM (13 years ago) (f) God forbid bad thin i no go that indeed throw that your mobile into river...that phone is temptation indeed i phone dey betta i donno why every1 dey die for bb
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 7-07-2011 11:50 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 7-07-2011 11:54 AM (13 years ago) (f) Some peeps wey get am no even sabi use am sef
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-07-2011 11:54 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Akpan01 at 7-07-2011 11:55 AM (13 years ago) (f) hmmm true sha...status symbol might be....
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 7-07-2011 11:55 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 7-07-2011 12:03 PM (13 years ago) (f) lolz.. but sis..abeg send me BB naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-07-2011 12:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Akpan01 at 7-07-2011 12:03 PM (13 years ago) (f) no wayyyyy i dey use such to clean my yashh
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 7-07-2011 12:03 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sophiebaby at 7-07-2011 12:07 PM (13 years ago) (f) Reply |
ajanni at 7-07-2011 12:14 PM (13 years ago) (m)  this little girl oooo Posted: at 7-07-2011 12:14 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
diplomatik at 7-07-2011 12:15 PM (13 years ago) (f) ajanni..what did u call me?
u've seen me right?  i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either  , i'll ask u if i want it ..ok...kool  Posted: at 7-07-2011 12:15 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 7-07-2011 12:27 PM (13 years ago) (m) i said kerosine no dey sleep now no be so? Posted: at 7-07-2011 12:27 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
sophiebaby at 7-07-2011 01:12 PM (13 years ago) (f) Ajanni come carry me make we join the train
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-07-2011 01:12 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
BB for sale, any interested buyer should contact me ....... LOL Abeg na palasa i dey use & e dey serve every purpose wey BB dey do. I dey browse,call ,text ,mms , Snap pics etc .... Tell me wot else BB dey do ? Posted: at 7-07-2011 03:24 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 7-07-2011 03:43 PM (13 years ago) (m) Ajanni come carry me make we join the train
go look for a bull-doxer wey go carry you now , if man pikin carry you , na to de piss for body so , you are 250 kilo at present Posted: at 7-07-2011 03:43 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Addax3 at 7-07-2011 04:57 PM (13 years ago) (m) If you never get BB pls try and get one cos is really fantastic. Posted: at 7-07-2011 04:57 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
sophiebaby at 7-07-2011 05:03 PM (13 years ago) (f) Ajanni come carry me make we join the train
go look for a bull-doxer wey go carry you now , if man pikin carry you , na to de piss for body so , you are 250 kilo at present u no tell me say u dey like big Nyansh naaaaaaaaa make i go enlarge..i dey come..
Life is 2short to wake up in the morning with regrets. LOVE KEEPS NO RECORD OF WRONGS*SOPHIEBABY* :* Posted: at 7-07-2011 05:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ajanni at 7-07-2011 06:01 PM (13 years ago) (m)  crazy girl Posted: at 7-07-2011 06:01 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
sophiebaby at 7-07-2011 06:14 PM (13 years ago) (f) Reply |
ajanni at 7-07-2011 08:35 PM (13 years ago) (m) how your own be ? tell me Posted: at 7-07-2011 08:35 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
henryars at 7-07-2011 10:10 PM (13 years ago) (m)  seriously guys, ipad is just too big to be carrying like a toy, itz a bag thing.. then consider the amt yu pay to browse on it... ipad cant be compared to bb phones, compare it to playbook... talk abt iphones,only iphone 4 can multi-task when all blackberries can do that... and yu cant even use d iping in naija which is like bbm.. i'lld pick androids way way ahead of iphones/ipad Posted: at 7-07-2011 10:10 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |