Am Confused> Two Suitors After me. (Page 8)

Date: 06-07-2011 1:00 pm (13 years ago) | Author: uduak Sophia Monday
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 14
- 123Sonia at 6-07-2011 05:00 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: frayobkk on  6-07-2011 04:46 PM
see as everybody just dey put her baby
me wey never get one make i do shap shap
give woman belle


U go wound oh, abeg wait there's time for everything Grin Grin
Posted: at 6-07-2011 05:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 6-07-2011 05:02 PM (13 years ago)
(f)
Me too go borrow pikin come show for here.......... Grin Grin Grin

Posted: at 6-07-2011 05:02 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- sophiebaby at 6-07-2011 05:02 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: moniconyez on  6-07-2011 05:00 PM
Quote from: sophiebaby on  6-07-2011 04:46 PM
Quote from: moniconyez on  6-07-2011 04:43 PM
Sophy cool your TEMPER pls. Anger no fit you ooo.  Kiss Kiss

I no dey Vex oooooooooooo
Only be say i go decrease my Joke for NP.. Angry so that u go fit dey believe me small small..

Ok, But no decrease your joke for here ooo, cos we still need those jokes

okay oooooo..if only u no go take my Post for  Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed

Posted: at 6-07-2011 05:02 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 6-07-2011 05:03 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Ajento on  6-07-2011 05:00 PM
Quote from: sophiebaby on  6-07-2011 04:58 PM
Quote from: Ajento on  6-07-2011 04:56 PM
Quote from: sophiebaby on  6-07-2011 04:44 PM
Quote from: Ajento on  6-07-2011 04:42 PM
Sophie, it will be nice if you can answer this question: Are you looking for a husband??

Looking u say? ... LWKMD.. No even go dia sef.. Bcos my answer na NO

Good, if thats the case, then there is no need for this ya story in the first place. Remain focused on the task you said you have at hand - your jewel. When the time comes you will not even have the time to waste and start asking questions. The only risk at such a time might be DESPERATION and that might probably land you in the wrong hand (but God forbid). So watch your time machine at least if you do have marriage in your future plan.

Okies..Thanks a million

You are welcome Sophie, anytime.

 Cheesy

Posted: at 6-07-2011 05:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 6-07-2011 05:03 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: 123Sonia on  6-07-2011 05:00 PM
Quote from: frayobkk on  6-07-2011 04:46 PM
see as everybody just dey put her baby
me wey never get one make i do shap shap
give woman belle


U go wound oh, abeg wait there's time for everything Grin Grin

 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 6-07-2011 05:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 6-07-2011 05:04 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on  6-07-2011 05:02 PM
Me too go borrow pikin come show for here.......... Grin Grin Grin

Make i comot am naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 6-07-2011 05:04 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sobeit at 6-07-2011 05:08 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  6-07-2011 04:07 PM
Quote from: divineproject on  6-07-2011 04:02 PM
Quote from: sophiebaby on  6-07-2011 03:43 PM
Yes Sonia..very true..I knw ppl wont me serious abt it..cos i joke here..(regretting why i even asked for NP pals Opinion)  Angry Angry
Thank for d Advice

No room for regrets buddie........... Wink Wink

Am regretting big tym, cos ppl here dont knw when am serious.. Angry

why r u regretting some people opinions over this issue? remember all those cock and bull stories you use to bring here,so it's just natural the way they reacted/commented.there is always time for everything in live.time for jokes n time for seriousness.hopefully u ve learnt your lesson from this.


as for your topic...don't try to be selfish,just do the right thing.
Posted: at 6-07-2011 05:08 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 123Sonia at 6-07-2011 05:09 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on  6-07-2011 05:02 PM
Me too go borrow pikin come show for here.......... Grin Grin Grin


 Grin Grin Grin Grin Grin seeeeeeeeee jealousy Grin Grin Grin, don't worry, very soon u won't need to borrow.
Posted: at 6-07-2011 05:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sobeit at 6-07-2011 05:11 PM (13 years ago)
(m)
*life
Posted: at 6-07-2011 05:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- divineproject at 6-07-2011 05:12 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sophiebaby on  6-07-2011 05:04 PM
Quote from: divineproject on  6-07-2011 05:02 PM
Me too go borrow pikin come show for here.......... Grin Grin Grin

Make i comot am naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

If you try am ehn, I go take you do Ngwo ngwo...........lol

Posted: at 6-07-2011 05:12 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- chiglamour4u at 6-07-2011 05:13 PM (13 years ago)
(f)
lol na pikin una get abi child or issue wich one
Posted: at 6-07-2011 05:13 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 6-07-2011 05:14 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: sobeit on  6-07-2011 05:08 PM
Quote from: sophiebaby on  6-07-2011 04:07 PM
Quote from: divineproject on  6-07-2011 04:02 PM
Quote from: sophiebaby on  6-07-2011 03:43 PM
Yes Sonia..very true..I knw ppl wont me serious abt it..cos i joke here..(regretting why i even asked for NP pals Opinion)  Angry Angry
Thank for d Advice

No room for regrets buddie........... Wink Wink

Am regretting big tym, cos ppl here dont knw when am serious.. Angry

why r u regretting some people opinions over this issue? remember all those cock and bull stories you use to bring here,so it's just natural the way they reacted/commented.there is always time for everything in live.time for jokes n time for seriousness.hopefully u ve learnt your lesson from this.


as for your topic...don't try to be selfish,just do the right thing.

thanks.. My stories are never cok n bull..
thanks anyways..

Posted: at 6-07-2011 05:14 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 6-07-2011 05:15 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: divineproject on  6-07-2011 05:12 PM
Quote from: sophiebaby on  6-07-2011 05:04 PM
Quote from: divineproject on  6-07-2011 05:02 PM
Me too go borrow pikin come show for here.......... Grin Grin Grin

Make i comot am naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa  Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

If you try am ehn, I go take you do Ngwo ngwo...........lol

ok..i go leave am ..

Posted: at 6-07-2011 05:15 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- wallas at 6-07-2011 05:16 PM (13 years ago)
(m)
hahaha
SUITORS ABI?
WAIT MAKE I COME MEET U ON THURSDAY
 Angry
Posted: at 6-07-2011 05:16 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- 123Sonia at 6-07-2011 05:17 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: chiglamour4u on  6-07-2011 05:13 PM
lol na pikin una get abi child or issue wich one


i go ansa u tomorro
Posted: at 6-07-2011 05:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 6-07-2011 05:21 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: wallas on  6-07-2011 05:16 PM
hahaha
SUITORS ABI?
WAIT MAKE I COME MEET U ON THURSDAY
 Angry

i no dey come Ocabique tomorow..cos i dey vex..

Posted: at 6-07-2011 05:21 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- divineproject at 6-07-2011 05:24 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: 123Sonia on  6-07-2011 05:09 PM
Quote from: divineproject on  6-07-2011 05:02 PM
Me too go borrow pikin come show for here.......... Grin Grin Grin


 Grin Grin Grin Grin Grin seeeeeeeeee jealousy Grin Grin Grin, don't worry, very soon u won't need to borrow.

 :'( :'( :'( :'( :'(

Posted: at 6-07-2011 05:24 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- wallas at 6-07-2011 05:26 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: sophiebaby on  6-07-2011 05:21 PM
Quote from: wallas on  6-07-2011 05:16 PM
hahaha
SUITORS ABI?
WAIT MAKE I COME MEET U ON THURSDAY
 Angry

i no dey come Ocabique tomorow..cos i dey vex..
u dey vex say dem rub u pepper 4 nyash?
abi i follow 4 one of dose ur NWANNA?
abi u want make i come ur house?
which 1?
 Cool
Posted: at 6-07-2011 05:26 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 6-07-2011 05:26 PM (13 years ago)
(f)
DP> Make i comot her picture or make i change am to another fyn one..so that u go cry well well..

Posted: at 6-07-2011 05:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- sophiebaby at 6-07-2011 05:27 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: wallas on  6-07-2011 05:26 PM
Quote from: sophiebaby on  6-07-2011 05:21 PM
Quote from: wallas on  6-07-2011 05:16 PM
hahaha
SUITORS ABI?
WAIT MAKE I COME MEET U ON THURSDAY
 Angry

i no dey come Ocabique tomorow..cos i dey vex..
u dey vex say dem rub u pepper 4 nyash?
abi i follow 4 one of dose ur NWANNA?
abi u want make i come ur house?
which 1?
 Cool

u no well..
come house naaaaaaaaa..if i fit..i go follow u

Posted: at 6-07-2011 05:27 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 5 6 7 [8] 9 10 11 ... 14

Featured Discussions