Skypon2002 at 11-07-2011 04:45 PM (13 years ago) (m) Nothing to laf or smile for... all i knw be say i wan wounjor jossy now now
No try am cuz u go wounjor ya self,,,,,,,,,,,,,I get anti wounjor system But make I ask na u get dat jeep wey u dey swagger in front or person park am commot u come pose dia  I escot person come life  hw i go post 4 d body of another persn jeep  come no dey ask anyhw questn hia make i n kick u ooo  ok, u know wetin happen? just commot from my jeep, b4 u scratch am for me........ abeg commot joorrrrrrr
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-07-2011 04:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-07-2011 04:46 PM (13 years ago) (m) Nothing to laf or smile for...
all i knw be say i wan wounjor jossy now now
No try am cuz u go wounjor ya self,,,,,,,,,,,,,I get anti wounjor system But make I ask na u get dat jeep wey u dey swagger in front or person park am commot u come pose dia  I escot person come life  hw i go post 4 d body of another persn jeep  come no dey ask anyhw questn hia make i n kick u ooo  So u be escortee,,,,,,,,,,,,,,,,,,,anyway I like ur swagger  wuld u mind if I buy dat kind of jeep 4 u  abeg, buy for her so that she go stop to use my own dey pose
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-07-2011 04:46 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
lanudja na grand mama?
Skypon,,,,,,,no be wetin I mean oooo but na the interpretation of wetin u post nah  chei u wiked oooo how u go dey call am grand mama?  Skyponno dey misinterpret ma post  ,,,,,,,,,,but even if na wetin I talk sef,,,,,,,,,no be somebody must be a grand ma. u sef u fit be d grand pa
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-07-2011 04:49 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Nothing to laf or smile for...
all i knw be say i wan wounjor jossy now now
jossy, run dey come my house ooooo cos ee be like say bottle and pako wan land for ue head.  No worry ya self,,,,,,,,,,,,,even though I walk through d valley of shadow of death I fear no woman cus ma rod is very strong
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-07-2011 04:54 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Nothing to laf or smile for...
all i knw be say i wan wounjor jossy now now
No try am cuz u go wounjor ya self,,,,,,,,,,,,,I get anti wounjor system But make I ask na u get dat jeep wey u dey swagger in front or person park am commot u come pose dia  na my jeep be that oooooo i no know wetin grand mama dey find for front of young boy jeep......  Wetin u find go she leave  I don dey suspect u
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-07-2011 04:58 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
lanudja at 11-07-2011 05:38 PM (13 years ago) (f) lanudja na grand mama?
Skypon,,,,,,,no be wetin I mean oooo but na the interpretation of wetin u post nah  chei u wiked oooo how u go dey call am grand mama?  See dis tar tar... e no bad ooo as i like 2 be grand mama bt i no gree make u be ma grand son Posted: at 11-07-2011 05:38 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
lanudja at 11-07-2011 05:39 PM (13 years ago) (f) Nothing to laf or smile for...
all i knw be say i wan wounjor jossy now now
No try am cuz u go wounjor ya self,,,,,,,,,,,,,I get anti wounjor system But make I ask na u get dat jeep wey u dey swagger in front or person park am commot u come pose dia  I escot person come life  hw i go post 4 d body of another persn jeep  come no dey ask anyhw questn hia make i n kick u ooo  So u be escortee,,,,,,,,,,,,,,,,,,,anyway I like ur swagger  wuld u mind if I buy dat kind of jeep 4 u  See ma naaa Jossy... check am out  i 2 big to post wit persn jeep naaa haba Posted: at 11-07-2011 05:39 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-07-2011 05:40 PM (13 years ago) (m) lanudja na grand mama?
Skypon,,,,,,,no be wetin I mean oooo but na the interpretation of wetin u post nah  chei u wiked oooo how u go dey call am grand mama?  Skyponno dey misinterpret ma post  ,,,,,,,,,,but even if na wetin I talk sef,,,,,,,,,no be somebody must be a grand ma. u sef u fit be d grand pa  ehn nah! but why she com dey vex?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-07-2011 05:40 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-07-2011 05:41 PM (13 years ago) (m) Nothing to laf or smile for...
all i knw be say i wan wounjor jossy now now
jossy, run dey come my house ooooo cos ee be like say bottle and pako wan land for ue head.  No worry ya self,,,,,,,,,,,,,even though I walk through d valley of shadow of death I fear no woman cus ma rod is very strong   i know what ur rod can do nah  i trust am
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-07-2011 05:41 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-07-2011 05:42 PM (13 years ago) (m) Nothing to laf or smile for...
all i knw be say i wan wounjor jossy now now
No try am cuz u go wounjor ya self,,,,,,,,,,,,,I get anti wounjor system But make I ask na u get dat jeep wey u dey swagger in front or person park am commot u come pose dia  na my jeep be that oooooo i no know wetin grand mama dey find for front of young boy jeep......  Wetin u find go she leave  I don dey suspect u  no ooo, na she find me come  na wait she dey wait for me, as u see am so
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-07-2011 05:42 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Reply |
lanudja at 11-07-2011 05:44 PM (13 years ago) (f) lanudja na grand mama?
Skypon,,,,,,,no be wetin I mean oooo but na the interpretation of wetin u post nah  chei u wiked oooo how u go dey call am grand mama?  Skyponno dey misinterpret ma post  ,,,,,,,,,,but even if na wetin I talk sef,,,,,,,,,no be somebody must be a grand ma. u sef u fit be d grand pa  ehn nah! but why she com dey vex?  Vex ke  hw i go vex 4 blessing of being a grand mama  no way mannnn... dats long life & blessing  bt i no gree u 2 be ma grand son ooo Posted: at 11-07-2011 05:44 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
lanudja at 11-07-2011 05:49 PM (13 years ago) (f) Nothing to laf or smile for...
all i knw be say i wan wounjor jossy now now
No try am cuz u go wounjor ya self,,,,,,,,,,,,,I get anti wounjor system But make I ask na u get dat jeep wey u dey swagger in front or person park am commot u come pose dia  na my jeep be that oooooo i no know wetin grand mama dey find for front of young boy jeep......  Wetin u find go she leave  I don dey suspect u  no ooo, na she find me come  na wait she dey wait for me, as u see am so Wey u no knw hw much dem dey sell keke sef... common vamoves commot for road make fresh air enter my body Posted: at 11-07-2011 05:49 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-07-2011 05:51 PM (13 years ago) (m) lanudja na grand mama?
Skypon,,,,,,,no be wetin I mean oooo but na the interpretation of wetin u post nah  chei u wiked oooo how u go dey call am grand mama?  See dis tar tar... e no bad ooo as i like 2 be grand mama bt i no gree make u be ma grand son  taaaaaaaaaaaah!  i refuse to even be ur son, not to talk of grand son.......
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-07-2011 05:51 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-07-2011 05:53 PM (13 years ago) (m) Nothing to laf or smile for...
all i knw be say i wan wounjor jossy now now
No try am cuz u go wounjor ya self,,,,,,,,,,,,,I get anti wounjor system But make I ask na u get dat jeep wey u dey swagger in front or person park am commot u come pose dia  I escot person come life  hw i go post 4 d body of another persn jeep  come no dey ask anyhw questn hia make i n kick u ooo  So u be escortee,,,,,,,,,,,,,,,,,,,anyway I like ur swagger  wuld u mind if I buy dat kind of jeep 4 u  See ma naaa Jossy... check am out  i 2 big to post wit persn jeep naaa haba  u don dey talk anyhow abi? oya commot from my jeep and follow that gate dey go outside..... no come my house again ooooo
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-07-2011 05:53 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-07-2011 05:55 PM (13 years ago) (m) Nothing to laf or smile for...
all i knw be say i wan wounjor jossy now now
No try am cuz u go wounjor ya self,,,,,,,,,,,,,I get anti wounjor system But make I ask na u get dat jeep wey u dey swagger in front or person park am commot u come pose dia  na my jeep be that oooooo i no know wetin grand mama dey find for front of young boy jeep......  Wetin u find go she leave  I don dey suspect u  no ooo, na she find me come  na wait she dey wait for me, as u see am so Wey u no knw hw much dem dey sell keke sef... common vamoves commot for road make fresh air enter my body  ok u wan snatch my car from me abi? just wait 4 me
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-07-2011 05:55 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Lanudja na only dis be d truth wey u don talk since when I kno u I no kno hw much dem dey sell keke bcuz I don pass dat level.. even if I wan buy vehicle 4 transportation na trailer i dey buy So ask me d prize of trailer and I go tell u
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 11-07-2011 05:56 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
lanudja at 11-07-2011 05:56 PM (13 years ago) (f) Ewo ooo na so them dey beg to be... persn grand son? Ok...my grand son, wetin u really want? ur grand ma is ready to listen to u nw.. ask ur request, i want another jeep Posted: at 11-07-2011 05:56 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
lanudja at 11-07-2011 05:59 PM (13 years ago) (f) Lanudja na only dis be d truth wey u don talk since when I kno u I no kno hw much dem dey sell keke bcuz I don pass dat level.. even if I wan buy vehicle 4 transportation na trailer i dey buy So ask me d prize of trailer and I go tell u  Dis one wey u dey answer sky comment so... hp u no get 2 face hia... abi u be both Jossy & Sky?  Jst asking thou Posted: at 11-07-2011 05:59 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 11-07-2011 06:23 PM (13 years ago) (m) Lanudja na only dis be d truth wey u don talk since when I kno u I no kno hw much dem dey sell keke bcuz I don pass dat level.. even if I wan buy vehicle 4 transportation na trailer i dey buy So ask me d prize of trailer and I go tell u   question perfectly answered on my behalf
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 11-07-2011 06:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |