Wife(Lanudja): Was standing in front of mirror looking to herself,,,,,,,,,,,,she said to her hubby (emejuru),,,,,,,,,,,, I am fat, old, wrinkled and no longer pretty. Will you still give me a compliment?
Husband (Emejuru): Yes,,,,,,,Your eyesight is still excellent
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 11-07-2011 03:45 PM (13 years ago) | Hero
Skypon2002 at 11-07-2011 04:00 PM (13 years ago) (m)
lanudja na grand mama?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 11-07-2011 04:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero
No mind sky jor... as dem tie am put 4 sky sun don turn him brain to smething else na him testicles e dey take reason naa na by force to be my grandson i no want u
Posted: at 11-07-2011 04:19 PM (13 years ago) | Hero
jossy4reall at 11-07-2011 04:28 PM (13 years ago) (m)
Quote from: lanudja on 11-07-2011 04:09 PM
Nothing to laf or smile for...
all i knw be say i wan wounjor jossy now now
No try am cuz u go wounjor ya self,,,,,,,,,,,,,I get anti wounjor system But make I ask na u get dat jeep wey u dey swagger in front or person park am commot u come pose dia
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 11-07-2011 04:28 PM (13 years ago) | Hero
No try am cuz u go wounjor ya self,,,,,,,,,,,,,I get anti wounjor system But make I ask na u get dat jeep wey u dey swagger in front or person park am commot u come pose dia
I escot person come life hw i go post 4 d body of another persn jeep come no dey ask anyhw questn hia make i n kick u ooo
Posted: at 11-07-2011 04:33 PM (13 years ago) | Hero
Skypon2002 at 11-07-2011 04:40 PM (13 years ago) (m)
Quote from: lanudja on 11-07-2011 04:19 PM
Quote from: jossy4reall on 11-07-2011 04:12 PM
Quote from: Skypon2002 on 11-07-2011 04:00 PM
lanudja na grand mama?
Skypon,,,,,,,no be wetin I mean oooo
No mind sky jor... as dem tie am put 4 sky sun don turn him brain to smething else na him testicles e dey take reason naa na by force to be my grandson i no want u
who tell u say i wan bcome ur grand son??? taaaaaaaaaaa! i no go even like make u born me as ur pikin........
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 11-07-2011 04:40 PM (13 years ago) | Addicted Hero
jossy4reall at 11-07-2011 04:42 PM (13 years ago) (m)
Quote from: lanudja on 11-07-2011 04:33 PM
Quote from: jossy4reall on 11-07-2011 04:28 PM
Quote from: lanudja on 11-07-2011 04:09 PM
Nothing to laf or smile for...
all i knw be say i wan wounjor jossy now now
No try am cuz u go wounjor ya self,,,,,,,,,,,,,I get anti wounjor system But make I ask na u get dat jeep wey u dey swagger in front or person park am commot u come pose dia
I escot person come life hw i go post 4 d body of another persn jeep come no dey ask anyhw questn hia make i n kick u ooo
So u be escortee,,,,,,,,,,,,,,,,,,,anyway I like ur swagger wuld u mind if I buy dat kind of jeep 4 u
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
Posted: at 11-07-2011 04:42 PM (13 years ago) | Hero
Skypon2002 at 11-07-2011 04:42 PM (13 years ago) (m)
Quote from: jossy4reall on 11-07-2011 04:28 PM
Quote from: lanudja on 11-07-2011 04:09 PM
Nothing to laf or smile for...
all i knw be say i wan wounjor jossy now now
No try am cuz u go wounjor ya self,,,,,,,,,,,,,I get anti wounjor system But make I ask na u get dat jeep wey u dey swagger in front or person park am commot u come pose dia
na my jeep be that oooooo i no know wetin grand mama dey find for front of young boy jeep......
Am absolutely so made of what i cannot actually decode
Posted: at 11-07-2011 04:42 PM (13 years ago) | Addicted Hero