Bible translation In warri

Date: 13-07-2011 9:32 pm (13 years ago) | Author: bibismall
- at 13-07-2011 09:32 PM (13 years ago)
(f)
 Bible translation in warri.

ENG: As it is written in the bible.
PIDGIN: As dem yan 4 bible!
ENG: Jesus entered the boat with his disciples!
PIDGIN: Na im Jesus cum enta canoe wit im padi dem!
ENG: As the boat was sailing, t...here was a great storm!!!
PIDGIN: As d canoe dey go, na im yawa cum gas!!!
ENG: The storm was so great that it was like a whirl wind!
PIDGIN: as d yawa dey, na im kasala cum burst!!
ENG: The disciples became so afraid and they shouted master master!
PIDGIN: Na im liva fail im padi dem, na im dem begin dey hala bros eh! bros eh!!
ENG: Jesus got up and calmed down the wind!
PIDGIN: Na im Jesus rise up cum arrange d yawa!
ENG: He turned to his disciples and said, oh ye with little faith!
PIDGIN: Na so Jesus luk im padi dem, shake im head say UNA FALL MA HAND!
ENG: The disciples replied and said what manner of man is this?
PIDGIN: im padi dem cum hala sho!! bros J which kan levels na? U B WINSH?


Posted: at 13-07-2011 09:32 PM (13 years ago) | Upcoming
- Skypon2002 at 13-07-2011 10:19 PM (13 years ago)
(m)
posted b4

Posted: at 13-07-2011 10:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 14-07-2011 11:04 AM (13 years ago)
(m)
Even d poster knows it

Posted: at 14-07-2011 11:04 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- precious44 at 14-07-2011 11:39 AM (13 years ago)
(f)
una dey follow fall bro J hand
Posted: at 14-07-2011 11:39 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 14-07-2011 08:08 PM (13 years ago)
(m)
i baffle ooooo  Huh? Huh?

Posted: at 14-07-2011 08:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- omoladey at 15-07-2011 11:08 AM (13 years ago)
(m)
she know sey na pb4 but she just wan try her luck
Posted: at 15-07-2011 11:08 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mikel504 at 15-07-2011 01:22 PM (13 years ago)
(m)
OLD SCHOOL
Posted: at 15-07-2011 01:22 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- SLURSH at 15-07-2011 02:06 PM (13 years ago)
(m)
u too much
Posted: at 15-07-2011 02:06 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- terryworld at 15-07-2011 07:51 PM (13 years ago)
(m)
dis one don tay oo

Posted: at 15-07-2011 07:51 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 15-07-2011 09:58 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: omoladey on 15-07-2011 11:08 AM
she know sey na pb4 but she just wan try her luck

and i tell am  b4 she post am oooo Angry Angry

Posted: at 15-07-2011 09:58 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- terryworld at 16-07-2011 06:33 AM (13 years ago)
(m)
cos she be OLODO

Posted: at 16-07-2011 06:33 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 19-07-2011 10:12 AM (13 years ago)
(m)
she no go school?  Shocked Shocked

Posted: at 19-07-2011 10:12 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rayspeed at 19-07-2011 10:28 AM (13 years ago)
(m)
pb4 but sty funny  Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 19-07-2011 10:28 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply

Featured Discussions