warri boy (Page 2)

Date: 17-12-2008 8:06 pm (16 years ago) | Author: Abdulmuminu Modu
1 [2]
- segxi at 27-12-2008 06:29 PM (16 years ago)
(m)
u get one for am ?
Posted: at 27-12-2008 06:29 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 27-12-2008 06:36 PM (16 years ago)
(m)
The guy for make sense... Only sey e no know aw to pass d message across...
Posted: at 27-12-2008 06:36 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 27-12-2008 06:42 PM (16 years ago)
(f)
...guy u try, i don too hear abt warri guys...dem no sabi give their babe burger.
Posted: at 27-12-2008 06:42 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 27-12-2008 06:51 PM (16 years ago)
(m)
Hmm hmm

Emm Wetin b burger ?
Posted: at 27-12-2008 06:51 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 27-12-2008 07:46 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 27-12-2008 06:42 PM
...guy u try, i don too hear abt warri guys...dem no sabi give their babe burger.
\
na here you wan chop your night food?
Posted: at 27-12-2008 07:46 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chile34 at 27-12-2008 10:55 PM (16 years ago)
(m)
u no get sense talk more of humor
Posted: at 27-12-2008 10:55 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- segxi at 27-12-2008 11:01 PM (16 years ago)
(m)
@chile. I hope say no b rezi u dey follow talk
Posted: at 27-12-2008 11:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 28-12-2008 12:32 AM (16 years ago)
(m)
chile no fit na. e no dey fear face?
Posted: at 28-12-2008 12:32 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- orezo at 30-12-2008 05:34 PM (16 years ago)
(m)
Chile34... Chill ohh... Make dem no pour chille pepper for ya eye ooh...
Posted: at 30-12-2008 05:34 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- dinho4lyf at 6-01-2009 06:05 PM (16 years ago)
(m)
seen b4
Posted: at 6-01-2009 06:05 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Jboy4shezo at 6-01-2009 06:15 PM (16 years ago)
(m)
Make una free this guy now ah ah wetin be una own sef, abi the time when " I GO DYE" talk the joke for nite of thousand laugh why una no talk say the joke no funny!
Posted: at 6-01-2009 06:15 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- orezo at 8-01-2009 03:07 AM (16 years ago)
(m)
Jboy... U dey fail well well... U no see wetin be d title of the joke... Habi u think sey i hapi sey d joke no follow wit d title...
Posted: at 8-01-2009 03:07 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- akxrech at 8-01-2009 10:14 AM (16 years ago)
(m)
 Smiley Smiley Smiley :)Abeg,i carry JAH beg U, go try ur talent for somewhere else maybe become a nigthsoil man hahaha.... Smiley Smiley Smiley Cheesy Grin
Posted: at 8-01-2009 10:14 AM (16 years ago) | Newbie
Reply
- femaadinho at 8-01-2009 10:28 AM (16 years ago)
(m)
abeg o make una free dis guy abeg ooo
Posted: at 8-01-2009 10:28 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- NKEMJOU at 18-04-2009 10:53 PM (16 years ago)
(f)
omo dis guy bag h8rs oh
Posted: at 18-04-2009 10:53 PM (16 years ago) | Upcoming
Reply
- Sheenor at 19-04-2009 12:35 AM (16 years ago)
(m)
photocopy

Posted: at 19-04-2009 12:35 AM (16 years ago) | Hero
Reply
1 [2]

Featured Discussions