Meet The Richest Musicians and Entertainers In Nigeria (Page 7)

Date: 16-07-2011 1:41 am (13 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 ... 4 5 6 [7]
- kendum2000 at 7-02-2013 01:31 AM (12 years ago)
(m)
THIS IS AFRICAN RUBISH....WHERE   p,square , WHERE   ikechukwu,  and finally WHERE nice...ABI UNA THINK SAY NA SMALL MONEY HIM COLLECT FOR THAT MANDELA BARTHDAY, AND AS A glo AMBASSADOR, AND OTHER ENDORSEMENTS ?
Posted: at 7-02-2013 01:31 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- kendum2000 at 7-02-2013 01:33 AM (12 years ago)
(m)
ABEG MAKE UNA DEY CHECK AND CALCULATE WELL BEFORE UNA POST ALL THIS RUBISH ....EVEN PSQUAR NAME NO DEY THERE UNA WHEN POST THIS RUBBISH UNA DEY BIFF DEM COS OF THE jet WHEN DEM BUY ABI NA UNA DEY BIFF ALL THE SHOWS WHEN DEM DEY GO FOR ALL OTHER AFRICAN COUNTRIES.
Posted: at 7-02-2013 01:33 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- dlimelite at 7-02-2013 04:44 AM (12 years ago)
(f)
Ok
Posted: at 7-02-2013 04:44 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- dlimelite at 7-02-2013 04:47 AM (12 years ago)
(f)
Quote from: kendum2000 on  7-02-2013 01:33 AM
ABEG MAKE UNA DEY CHECK AND CALCULATE WELL BEFORE UNA POST ALL THIS RUBISH ....EVEN PSQUAR NAME NO DEY THERE UNA WHEN POST THIS RUBBISH UNA DEY BIFF DEM COS OF THE jet WHEN DEM BUY ABI NA UNA DEY BIFF ALL THE SHOWS WHEN DEM DEY GO FOR ALL OTHER AFRICAN COUNTRIES.
Not sure if it's accurate, but P-Square's name is there. You didn't check well
Posted: at 7-02-2013 04:47 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- dlimelite at 7-02-2013 04:53 AM (12 years ago)
(f)
This list doesn't look accurate. If to name Top Six Richest Nigerian Mucisians/Entertainers, Goldies name shouldn't be there. There are LOTS of ppl pass her level cuz they've been in the business longer than her.
Posted: at 7-02-2013 04:53 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- chicco77 at 7-02-2013 08:30 AM (12 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 7-02-2013 08:30 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 ... 4 5 6 [7]

Featured Discussions