1 can you date some one that live in nigeria or some one that live abroad?
2 home base will not give you every thing you want but,he will before around you all the time you need him.
3 abroad base will you give you what ever you want but, he will not be around when you need him
some girls which one did you prefer,please we dont need quarrel here thanks
Posted: at 18-07-2011 09:33 AM (13 years ago) | Upcoming
divineproject at 18-07-2011 10:00 AM (13 years ago) (f)
Story, shey na every guy wey dey abroad fit give him Naija babe money?........some people wey dey abroad self still dey find who go send them money.................abroad ko, abroad ni...........
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
Posted: at 18-07-2011 10:00 AM (13 years ago) | Hero
Story, shey na every guy wey dey abroad fit give him Naija babe money?........some people wey dey abroad self still dey find who go send them money.................abroad ko, abroad ni...........
haha my sister at list ninety per-cent of them give their babe things not only money,me i dey give my babe things well well ooooooo she dey enjoy phone call oooooooooooo
Posted: at 18-07-2011 10:13 AM (13 years ago) | Upcoming
u never see abroad suffer head wey no dey send past 50euros and u go give account how u take spend the many so fast.abeg home made better past jare.if na garri make them shark am wit love.no bi telephone control relationship wey dey promote infidelity.
Posted: at 18-07-2011 10:24 AM (13 years ago) | Upcoming
wait oh poster no bi u fit sleep wit ur wife for one year.how come u dey abroad dey give everything again to woman.abi u done start comit adultry already.me no understand this naija pals again.lie lie full every post.
Posted: at 18-07-2011 10:28 AM (13 years ago) | Upcoming
divineproject at 18-07-2011 10:45 AM (13 years ago) (f)
Quote from: poly23 on 18-07-2011 10:13 AM
Quote from: divineproject on 18-07-2011 10:00 AM
Story, shey na every guy wey dey abroad fit give him Naija babe money?........some people wey dey abroad self still dey find who go send them money.................abroad ko, abroad ni...........
haha my sister at list ninety per-cent of them give their babe things not only money,me i dey give my babe things well well ooooooo she dey enjoy phone call oooooooooooo
90% ko, 99.99999% ni...........if na phone call I fit believe, but if na money?......aka gum......abeg make I pass jor......
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
Posted: at 18-07-2011 10:45 AM (13 years ago) | Hero
123Sonia at 18-07-2011 11:08 AM (13 years ago) (f)
Quote from: betty55 on 18-07-2011 10:28 AM
wait oh poster no bi u fit sleep wit ur wife for one year.how come u dey abroad dey give everything again to woman.abi u done start comit adultry already.me no understand this naija pals again.lie lie full every post.
Youngstoriez at 18-07-2011 11:10 AM (13 years ago) (m)
Quote from: betty55 on 18-07-2011 10:24 AM
u never see abroad suffer head wey no dey send past 50euros and u go give account how u take spend the many so fast.abeg home made better past jare.if na garri make them shark am wit love.no bi telephone control relationship wey dey promote infidelity.
I dey feel you jare...but man must survive sha!! ...Most home based guys can give a lady she wants!!!!
Posted: at 18-07-2011 11:10 AM (13 years ago) | Gistmaniac
harold634 at 18-07-2011 11:49 AM (13 years ago) (m)
Quote from: betty55 on 18-07-2011 10:28 AM
wait oh poster no bi u fit sleep wit ur wife for one year.how come u dey abroad dey give everything again to woman.abi u done start comit adultry already.me no understand this naija pals again.lie lie full every post.
This poster no get one single truth. Na person likam go de lie to people when de home say abroad na bed of roses when e be like say na train station and church him de sleep.
Posted: at 18-07-2011 11:49 AM (13 years ago) | Gistmaniac
divineproject at 18-07-2011 12:14 PM (13 years ago) (f)
Quote from: harold634 on 18-07-2011 11:49 AM
Quote from: betty55 on 18-07-2011 10:28 AM
wait oh poster no bi u fit sleep wit ur wife for one year.how come u dey abroad dey give everything again to woman.abi u done start comit adultry already.me no understand this naija pals again.lie lie full every post.
This poster no get one single truth. Na person likam go de lie to people when de home say abroad na bed of roses when e be like say na train station and church him de sleep.
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND!
Posted: at 18-07-2011 12:14 PM (13 years ago) | Hero