

Posted: at | |
![]() ![]() DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
Quote from: poly23 on 18-07-2011 12:59 PM Quote from: harold634 on 18-07-2011 11:49 AM Quote from: betty55 on 18-07-2011 10:28 AM wait oh poster no bi u fit sleep wit ur wife for one year.how come u dey abroad dey give everything again to woman.abi u done start comit adultry already.me no understand this naija pals again.lie lie full every post. This poster no get one single truth. Na person likam go de lie to people when de home say abroad na bed of roses when e be like say na train station and church him de sleep.
| |||||
givin or recievin plus home and abroad,equal to luv.............................hahahahahha Replyall 9ja babes 2 believe in recievin without givin check it out,abroad is too diferse from wot yall think,please kill da noise 4 cryin out loud.
| |||||
Quote from: divineproject on 18-07-2011 10:00 AM Story, shey na every guy wey dey abroad fit give him Naija babe money?........some people wey dey abroad self still dey find who go send them money.................abroad ko, abroad ni........... hahaha HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: divineproject on 18-07-2011 10:00 AM Story, shey na every guy wey dey abroad fit give him Naija babe money?........some people wey dey abroad self still dey find who go send them money.................abroad ko, abroad ni........... lol....thats very true
| |||||
home meal is always fresh than take away Reply
| |||||
Quote from: fjoeaug on 19-07-2011 03:18 PM Quote from: divineproject on 18-07-2011 10:00 AM Story, shey na every guy wey dey abroad fit give him Naija babe money?........some people wey dey abroad self still dey find who go send them money.................abroad ko, abroad ni........... lol....thats very trueThis your yarsh sef
| |||||
Quote from: kebella on 18-07-2011 09:15 PM Quote from: truenaija2 on 18-07-2011 06:24 PM Quote from: kebella on 18-07-2011 06:19 PM Quote from: truenaija2 on 18-07-2011 05:51 PM who de hell r u 4gotten so soon ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() abeg ooo i dey enjoy my evening oo personal person who b dat ? i no know am oo ![]() ![]() una dey quarel ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: truenaija2 on 19-07-2011 06:06 PM Quote from: kebella on 18-07-2011 09:15 PM Quote from: truenaija2 on 18-07-2011 06:24 PM Quote from: kebella on 18-07-2011 06:19 PM Quote from: truenaija2 on 18-07-2011 05:51 PM who de hell r u 4gotten so soon ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() abeg ooo i dey enjoy my evening oo personal person who b dat ? i no know am oo ![]() ![]() una dey quarel ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() i just dey wonder oo ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
how yu dey Reply![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
i dey fine oo Reply![]()
| |||||
Quote from: divineproject on 18-07-2011 02:14 PM Quote from: onyiis on 18-07-2011 02:05 PM hmmmmmm !! make i go get my helmet ready ..............fight go soon start here ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() For where?...........SBI is a gentle man..........him no dey fight becos if him use the left hand, na mortuary and if na him righ, na obituary be dat ![]() ![]() ![]() heheheheeeeeeeeee !!! na because i know say he dey blow once and the blow dey land 7 times make me wan go wear helmet ![]() ![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: chiglamour4u on 18-07-2011 02:21 PM na this post make me dey purge na i beg make una hold SBI b4 smthing happens Just let him share that food with you and he will calm down ![]() ![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: divineproject on 18-07-2011 02:25 PM Quote from: chiglamour4u on 18-07-2011 02:13 PM Admin take this thin go trash ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() WHy you no go purge when only you dey chop 10 people food......... ![]() ![]() heheheheeeeeeeeeeeee !!! kama o ga adoro n'ite ............ka o dora n'afo ! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: chiglamour4u on 18-07-2011 02:45 PM Quote from: divineproject on 18-07-2011 02:25 PM Quote from: chiglamour4u on 18-07-2011 02:13 PM Admin take this thin go trash ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() WHy you no go purge when only you dey chop 10 people food......... ![]() ![]() as u no gree join me na, and i no wnt waste d food cos na sin so make i dey chop even if it will take me 1 week to finish it ![]() obesity na disease .....so beware !!! ![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: betty55 on 18-07-2011 05:08 PM poster when u yeye urself finish make u go sleep.we don see ur type tire na u go run later come dey seek face.moreover must u post something.u can be comenting to other people post to educate urself than lying always about ur post.very soon u go tell us say ur wife don born third pikin wey u no know who pregnant am. heheheheheeeeeeeeee !!!! "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: dirtykid on 19-07-2011 11:45 AM Poster which category we wey dey Sudan come belong ni, Na abroad abi na home base ?? Hope say babes dem go like to dey date us kwa... we get kwuli kwuli for this side well well and i promise to send the babes dem a lot of cow milk, fresh ones. ![]() ![]() heheheheeeeeeeeeeee !! sudan kwa ? North sudan a bi na south sudan ? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
| |||||
Quote from: xter on 18-07-2011 01:19 PM na wa oooo.......so we wey dey here no fit blow money for gals again? him dey liv 4 Okene in Kogi State e be like na one small village dis poster dey live for 9ja ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
lolz Reply![]() ![]() ![]() "Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing".
|
Singer, Portable Weighs In On Mercy Johnson’s Drastic Weight Loss
Ogun Female Broadcaster, Mrs. Bukola Agbakaizu Slumps And Dies at Work
"I Don’t Mind Paying Monthly Girlfriend Allowance" - South African Man Says
I Faded Out Because I Became Less Ambitious’ Says Singer, Orezi
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)