see wetin terry broda dey do!!

Date: 20-07-2011 9:09 am (13 years ago) | Author: rayspeed bolt
[1] 2 3
- at 20-07-2011 09:09 AM (13 years ago)
(m)
mak una see wetin dis ram dey do for toilet, him kolomentality don pass naija level oh! na to go dump am for headquarters for under atlantic ocean kirikiri, oya mak una see ram for una sef




 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked ShockedGrin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin


Posted: at 20-07-2011 09:09 AM (13 years ago) | Gistmaniac
- tmaxdon at 20-07-2011 09:17 AM (13 years ago)
(m)
na exercise hin dey do...na stand up side down be that...
Posted: at 20-07-2011 09:17 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- 53787 at 20-07-2011 09:27 AM (13 years ago)
(f)
 Smiley Wink Cheesy Grin i no fit laugh
Posted: at 20-07-2011 09:27 AM (13 years ago) | Newbie
Reply
- precious44 at 20-07-2011 10:07 AM (13 years ago)
(f)
no na press down
Posted: at 20-07-2011 10:07 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- rayspeed at 20-07-2011 10:21 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: 53787 on 20-07-2011 09:27 AM
Smiley Wink Cheesy Grin i no fit laugh

dem join ram nah, i tink sey na ur broda b4

Posted: at 20-07-2011 10:21 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Dafey at 20-07-2011 10:47 AM (13 years ago)
(f)
Shit mennn
Posted: at 20-07-2011 10:47 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- rayspeed at 20-07-2011 11:21 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: Dafey on 20-07-2011 10:47 AM
Shit mennn

dont u lik it???  Grin Grin Grin Grin

Posted: at 20-07-2011 11:21 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rayspeed at 20-07-2011 11:26 AM (13 years ago)
(m)
meany dafey stop accusing we mehn of d shit!, evn womens shit r der also, evn childrens shit, so stopin sayin shit mehn

Posted: at 20-07-2011 11:26 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 20-07-2011 12:34 PM (13 years ago)
(m)
exercise i soooooo gud 4 ur body...poster i know sey na u be dat Tongue
Posted: at 20-07-2011 12:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 20-07-2011 12:40 PM (13 years ago)
(f)
 Cheesy Cheesy Cheesy

Posted: at 20-07-2011 12:40 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- add12 at 20-07-2011 12:56 PM (13 years ago)
(m)
 Shocked Shocked Shocked Shocked too much kolo
Posted: at 20-07-2011 12:56 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rayspeed at 20-07-2011 02:34 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: Deffney on 20-07-2011 12:40 PM
Cheesy Cheesy Cheesy

i love ya smile def

Posted: at 20-07-2011 02:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Dafey at 20-07-2011 02:35 PM (13 years ago)
(f)
@rayspeed no i dnt.
Posted: at 20-07-2011 02:35 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Deffney at 20-07-2011 02:45 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: rayspeed on 20-07-2011 02:34 PM
Quote from: Deffney on 20-07-2011 12:40 PM
Cheesy Cheesy Cheesy

i love ya smile def

hope it touches ur brain Grin

Posted: at 20-07-2011 02:45 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- kenolis at 20-07-2011 11:21 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: rayspeed on 20-07-2011 09:09 AM
mak una see wetin dis ram dey do for toilet, him kolomentality don pass naija level oh! na to go dump am for headquarters for under atlantic ocean kirikiri, oya mak una see ram for una sef




 Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked Shocked ShockedGrin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin


you dey shame to tell pple say na you be that? u want make i expose you?? Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 20-07-2011 11:21 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- rayspeed at 21-07-2011 04:51 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin oya nor vex guy

Posted: at 21-07-2011 04:51 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- deguzman at 22-07-2011 11:44 AM (13 years ago)
(m)
ahaha 9ja ninja Grin
Posted: at 22-07-2011 11:44 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kasiemobi at 22-07-2011 04:07 PM (13 years ago)
(m)
Terry, dont be discouraged by this jealouse people here. Make sure u grab one shit b4 u comot ur head. If no be shit dem 4 born u?
Posted: at 22-07-2011 04:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rayspeed at 22-07-2011 09:09 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 22-07-2011 09:09 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jeffrey4u at 22-07-2011 09:36 PM (13 years ago)
(m)
Poster dey need REST
Posted: at 22-07-2011 09:36 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2 3

Featured Discussions