Jossy, d time wey u suppose use washing ur madam pant, na im u con use post this foke? O!boy, becareful b4 u find ursef for villa as palm wine tapper. I Beta pass u wey dey go sniff mad woman pant,,,,,,,,,, I dey village sef but I dey there dey control thingz overseas,,,,,,4 example na American digital sate-lite network I dey use and still dey tap ma wine dey export oversea wia it will be sterilized and purify den bring it back and sell to u as drygin on higher rate,,,,,,,,,mumu like u Na me dey make thingz happen
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 29-07-2011 07:03 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
giftmurphy at 29-07-2011 08:22 PM (13 years ago) (f) U
u? Posted: at 29-07-2011 08:22 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
jeffrey4u at 29-07-2011 08:47 PM (13 years ago) (m) who na U? Posted: at 29-07-2011 08:47 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 30-07-2011 02:23 AM (13 years ago) (f) Jossy, d time wey u suppose use washing ur madam pant, na im u con use post this foke? O!boy, becareful b4 u find ursef for villa as palm wine tapper.
I Beta pass u wey dey go sniff mad woman pant,,,,,,,,,, I dey village sef but I dey there dey control thingz overseas,,,,,,4 example na American digital sate-lite network I dey use and still dey tap ma wine dey export oversea wia it will be sterilized and purify den bring it back and sell to u as drygin on higher rate,,,,,,,,,mumu like u Na me dey make thingz happen make things happen naaaa, u don hear?
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 30-07-2011 02:23 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
giftmurphy at 30-07-2011 10:41 AM (13 years ago) (f) Posted: at 30-07-2011 10:41 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 30-07-2011 11:46 AM (13 years ago) (m) Jossy, d time wey u suppose use washing ur madam pant, na im u con use post this foke? O!boy, becareful b4 u find ursef for villa as palm wine tapper.
I Beta pass u wey dey go sniff mad woman pant,,,,,,,,,, I dey village sef but I dey there dey control thingz overseas,,,,,,4 example na American digital sate-lite network I dey use and still dey tap ma wine dey export oversea wia it will be sterilized and purify den bring it back and sell to u as drygin on higher rate,,,,,,,,,mumu like u Na me dey make thingz happen who be that maga wey dey wahala u?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-07-2011 11:46 AM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
giftmurphy at 30-07-2011 11:56 AM (13 years ago) (f) just passin Posted: at 30-07-2011 11:56 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Deffney at 30-07-2011 12:24 PM (13 years ago) (f) even u pass u have to pay
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 30-07-2011 12:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
omoladey at 30-07-2011 12:45 PM (13 years ago) (m) Posted: at 30-07-2011 12:45 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Deffney at 30-07-2011 12:50 PM (13 years ago) (f) u kiss me?
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 30-07-2011 12:50 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
giftmurphy at 30-07-2011 01:00 PM (13 years ago) (f) even u pass u have to pay  aw much? Posted: at 30-07-2011 01:00 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 30-07-2011 01:03 PM (13 years ago) (m) even u pass u have to pay  i will pay for her.
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-07-2011 01:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
giftmurphy at 30-07-2011 01:14 PM (13 years ago) (f) even u pass u have to pay  i will pay for her.  u?pay for me....m surprised Posted: at 30-07-2011 01:14 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 30-07-2011 02:12 PM (13 years ago) (m) why re u surprised? u mean i cant do it?
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-07-2011 02:12 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Deffney at 30-07-2011 04:03 PM (13 years ago) (f) she say u no get moni hehehe
Hope my smiles will touch my pals heart  Posted: at 30-07-2011 04:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 30-07-2011 04:55 PM (13 years ago) (m) ofcourse, she knows i have enough
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-07-2011 04:55 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
jeffrey4u at 30-07-2011 05:48 PM (13 years ago) (m) enorf ear Posted: at 30-07-2011 05:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Skypon2002 at 30-07-2011 06:00 PM (13 years ago) (m) enuf wetin?
enough money
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-07-2011 06:00 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Skypon2002 at 30-07-2011 06:06 PM (13 years ago) (m) enorf ear
 funny u....
Am absolutely so made of what i cannot actually decode Posted: at 30-07-2011 06:06 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Jossy, d time wey u suppose use washing ur madam pant, na im u con use post this foke? O!boy, becareful b4 u find ursef for villa as palm wine tapper.
I Beta pass u wey dey go sniff mad woman pant,,,,,,,,,, I dey village sef but I dey there dey control thingz overseas,,,,,,4 example na American digital sate-lite network I dey use and still dey tap ma wine dey export oversea wia it will be sterilized and purify den bring it back and sell to u as drygin on higher rate,,,,,,,,,mumu like u Na me dey make thingz happen who be that maga wey dey wahala u?  Na Kasiemobi but no worry I handle him
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 31-07-2011 02:44 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |