Enuf Efizzy to buy u,,,,,, and sell u back den come rebuy again
No try Skypon 4 moni mata ooo
Posted: at | |
Quote from: stephen153 on 30-07-2011 05:12 PM enuf wetin? Enuf Efizzy to buy u,,,,,, and sell u back den come rebuy again No try Skypon 4 moni mata ooo Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: Deffney on 30-07-2011 02:23 AM Quote from: jossy4reall on 29-07-2011 07:03 PM Quote from: kasiemobi on 28-07-2011 09:47 PM Jossy, d time wey u suppose use washing ur madam pant, na im u con use post this foke? O!boy, becareful b4 u find ursef for villa as palm wine tapper. I Beta pass u wey dey go sniff mad woman pant,,,,,,,,,, I dey village sef but I dey there dey control thingz overseas,,,,,,4 example na American digital sate-lite network I dey use and still dey tap ma wine dey export oversea wia it will be sterilized and purify den bring it back and sell to u as drygin on higher rate,,,,,,,,,mumu like u Na me dey make thingz happen make things happen naaaa, u don hear? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Make u dey feel ma flow,,,,,,,,, na me dey run thingz ![]() ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 31-07-2011 02:44 PM Quote from: Skypon2002 on 30-07-2011 11:46 AM Quote from: jossy4reall on 29-07-2011 07:03 PM Quote from: kasiemobi on 28-07-2011 09:47 PM Jossy, d time wey u suppose use washing ur madam pant, na im u con use post this foke? O!boy, becareful b4 u find ursef for villa as palm wine tapper. I Beta pass u wey dey go sniff mad woman pant,,,,,,,,,, I dey village sef but I dey there dey control thingz overseas,,,,,,4 example na American digital sate-lite network I dey use and still dey tap ma wine dey export oversea wia it will be sterilized and purify den bring it back and sell to u as drygin on higher rate,,,,,,,,,mumu like u Na me dey make thingz happen who be that maga wey dey wahala u? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Na Kasiemobi but no worry I handle him ok, if him do stubborn too much, tell me make i bring rope make we tie am join tree....... ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: jossy4reall on 31-07-2011 02:47 PM Quote from: stephen153 on 30-07-2011 05:12 PM enuf wetin? Enuf Efizzy to buy u,,,,,, and sell u back den come rebuy again No try Skypon 4 moni mata ooo no mind am, ee be like say him never know me.... Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 31-07-2011 09:24 PM Quote from: jossy4reall on 31-07-2011 02:44 PM Quote from: Skypon2002 on 30-07-2011 11:46 AM Quote from: jossy4reall on 29-07-2011 07:03 PM Quote from: kasiemobi on 28-07-2011 09:47 PM Jossy, d time wey u suppose use washing ur madam pant, na im u con use post this foke? O!boy, becareful b4 u find ursef for villa as palm wine tapper. I Beta pass u wey dey go sniff mad woman pant,,,,,,,,,, I dey village sef but I dey there dey control thingz overseas,,,,,,4 example na American digital sate-lite network I dey use and still dey tap ma wine dey export oversea wia it will be sterilized and purify den bring it back and sell to u as drygin on higher rate,,,,,,,,,mumu like u Na me dey make thingz happen who be that maga wey dey wahala u? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Na Kasiemobi but no worry I handle him ok, if him do stubborn too much, tell me make i bring rope make we tie am join tree....... ![]() ![]() No be rope matter,,,,,,, I don buy chain already and I don gather boyz come,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,d next na d tactics wey we go use call ram so dat we go tie rm down under d tree Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
that one no be wahala... Replywe go fall am down like cow wey them wan shaughter, com tie am under ukwa (bread fruit tree) make him and him god decide whem him go die....... ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 28-07-2011 05:48 PM Quote from: kenolis on 28-07-2011 03:38 PM i force my self to laff but e no gree come out as ee no gree com out, oya go nack ur head for wall ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
U again??? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
yes na him again Reply![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Very soon I go take proper care of him ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
I'm I supposed to laugh? ReplyIf you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔
| |||||
Quote from: jossy4reall on 11-08-2011 01:29 PM Very soon I go take proper care of him ![]() Hope my smiles will touch my pals heart ![]()
| |||||
Quote from: Emmagency9 on 11-08-2011 01:40 PM I'm I supposed to laugh? No u suppose to cry na wetin fit u be dat besides u no get laffin credit Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Crying no dey for my dictionary ReplyIf you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔
| |||||
google it na Reply
| |||||
No result found. "try related searches" ReplyIf you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔
|
2025 U-20 AFCON: Check Out All 8 Teams That Qualified For Quarter-Finals
Watch Loved-Up Moment Portable's Wife, Ashabi Shared With The Singer (Video)
Newcastle v Chelsea: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Manchester United v West Ham: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Liverpool v Arsenal: English Premier League Match,Team News,Goal Scorers & Stats
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)