Hearing Aid (Page 3)

Date: 28-07-2011 3:04 pm (12 years ago) | Author: Jossy Donald
1 2 [3] 4
- jossy4reall at 31-07-2011 02:47 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on 30-07-2011 05:12 PM
enuf wetin?

Enuf Efizzy to buy u,,,,,, and sell u back den come rebuy again
No try Skypon 4 moni mata ooo

Posted: at 31-07-2011 02:47 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 31-07-2011 02:51 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Deffney on 30-07-2011 02:23 AM
Quote from: jossy4reall on 29-07-2011 07:03 PM
Quote from: kasiemobi on 28-07-2011 09:47 PM
Jossy, d time wey u suppose use washing ur madam pant, na im u con use post this foke? O!boy, becareful b4 u find ursef for villa as palm wine tapper.

I Beta pass u wey dey go sniff mad woman pant,,,,,,,,,, I dey village sef but I dey there dey control thingz overseas,,,,,,4 example na American digital sate-lite network I dey use and still dey tap ma wine dey export oversea wia it will be sterilized and purify den bring it back and sell to u as drygin on higher rate,,,,,,,,,mumu like u
Na me dey make thingz happen

make things happen naaaa, u don hear? Wink Wink Wink Grin Grin Grin

Make u dey feel ma flow,,,,,,,,, na me dey run thingz Grin Grin

Posted: at 31-07-2011 02:51 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 31-07-2011 02:55 PM (12 years ago)
(f)
 Wink Wink Wink Grin Grin Grin

Posted: at 31-07-2011 02:55 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jeffrey4u at 31-07-2011 03:18 PM (12 years ago)
(m)
 Kiss Kiss Kiss Kiss
Posted: at 31-07-2011 03:18 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- giftmurphy at 31-07-2011 03:19 PM (12 years ago)
(f)
 Smiley
Posted: at 31-07-2011 03:19 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 31-07-2011 09:24 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 31-07-2011 02:44 PM
Quote from: Skypon2002 on 30-07-2011 11:46 AM
Quote from: jossy4reall on 29-07-2011 07:03 PM
Quote from: kasiemobi on 28-07-2011 09:47 PM
Jossy, d time wey u suppose use washing ur madam pant, na im u con use post this foke? O!boy, becareful b4 u find ursef for villa as palm wine tapper.

I Beta pass u wey dey go sniff mad woman pant,,,,,,,,,, I dey village sef but I dey there dey control thingz overseas,,,,,,4 example na American digital sate-lite network I dey use and still dey tap ma wine dey export oversea wia it will be sterilized and purify den bring it back and sell to u as drygin on higher rate,,,,,,,,,mumu like u
Na me dey make thingz happen

who be that maga wey dey wahala u?  Angry Angry Angry Angry Angry

Na Kasiemobi but no worry I handle him

ok, if him do stubborn too much, tell me make i bring rope make we tie am join tree....... Angry Angry

Posted: at 31-07-2011 09:24 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 31-07-2011 09:28 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 31-07-2011 02:47 PM
Quote from: stephen153 on 30-07-2011 05:12 PM
enuf wetin?

Enuf Efizzy to buy u,,,,,, and sell u back den come rebuy again
No try Skypon 4 moni mata ooo

no mind am, ee be like say  him never know me....

Posted: at 31-07-2011 09:28 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 31-07-2011 09:36 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Skypon2002 on 31-07-2011 09:24 PM
Quote from: jossy4reall on 31-07-2011 02:44 PM
Quote from: Skypon2002 on 30-07-2011 11:46 AM
Quote from: jossy4reall on 29-07-2011 07:03 PM
Quote from: kasiemobi on 28-07-2011 09:47 PM
Jossy, d time wey u suppose use washing ur madam pant, na im u con use post this foke? O!boy, becareful b4 u find ursef for villa as palm wine tapper.

I Beta pass u wey dey go sniff mad woman pant,,,,,,,,,, I dey village sef but I dey there dey control thingz overseas,,,,,,4 example na American digital sate-lite network I dey use and still dey tap ma wine dey export oversea wia it will be sterilized and purify den bring it back and sell to u as drygin on higher rate,,,,,,,,,mumu like u
Na me dey make thingz happen

who be that maga wey dey wahala u?  Angry Angry Angry Angry Angry

Na Kasiemobi but no worry I handle him

ok, if him do stubborn too much, tell me make i bring rope make we tie am join tree....... Angry Angry



No be rope matter,,,,,,, I don buy chain already and I don gather boyz come,,,,,,,,,,,,,,,,,,,,d next na d tactics wey we go use call ram so dat we go tie rm down under d tree

Posted: at 31-07-2011 09:36 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 31-07-2011 10:48 PM (12 years ago)
(m)
that one no be wahala...
we go fall am down like cow wey them wan shaughter,
com tie am under ukwa (bread fruit tree) make him and him god decide whem him go die....... Angry Angry

Posted: at 31-07-2011 10:48 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jeffrey4u at 31-07-2011 11:28 PM (12 years ago)
(m)
 Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed Lips Sealed
Posted: at 31-07-2011 11:28 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kenolis at 11-08-2011 12:54 PM (12 years ago)
(m)
 
Quote from: Skypon2002 on 28-07-2011 05:48 PM
Quote from: kenolis on 28-07-2011 03:38 PM
i force my self to  laff but e no gree come out

as ee no gree com out, oya go nack ur head for wall Shocked Shocked Shocked
Shocked Shocked Shocked Shocked Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
Posted: at 11-08-2011 12:54 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 11-08-2011 01:06 PM (12 years ago)
(m)
U again???

Posted: at 11-08-2011 01:06 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Deffney at 11-08-2011 01:18 PM (12 years ago)
(f)
yes na him again Cheesy

Posted: at 11-08-2011 01:18 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 11-08-2011 01:29 PM (12 years ago)
(m)
Very soon I go take proper care of him

Posted: at 11-08-2011 01:29 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Emmagency9 at 11-08-2011 01:40 PM (12 years ago)
(m)
I'm I supposed to laugh?

Posted: at 11-08-2011 01:40 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Deffney at 11-08-2011 01:45 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: jossy4reall on 11-08-2011 01:29 PM
Very soon I go take proper care of him

 Grin

Posted: at 11-08-2011 01:45 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jossy4reall at 11-08-2011 01:46 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: Emmagency9 on 11-08-2011 01:40 PM
I'm I supposed to laugh?



No u suppose to cry na wetin fit u be dat besides u no get laffin credit

Posted: at 11-08-2011 01:46 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- Emmagency9 at 11-08-2011 04:06 PM (12 years ago)
(m)
Crying no dey for my dictionary

Posted: at 11-08-2011 04:06 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jeffrey4u at 12-08-2011 01:13 AM (12 years ago)
(m)
google it na
Posted: at 12-08-2011 01:13 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmagency9 at 12-08-2011 09:44 PM (12 years ago)
(m)
No result found. "try related searches"

Posted: at 12-08-2011 09:44 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4