" i salute una ooo! my name na akpos. i b cleaner for this plane before but as d pilot no report for duty on time na im i press one button, true true the plane comot for ground,d only problem now b how we go land becos e be like say na atlantic ocean i dey see o"
Posted: at | |