Posted: at | |
| |||||
Ok.. i hear. ReplyDirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !!
| |||||
now girls wan dey our top Replyforgetting that they are master liars
| |||||
![]() ![]()
| |||||
Quote from: EDDYPRINCE on 7-08-2011 10:07 PM Omo.....mercy has a problem, Abi ooooo, hahahahahahhhaaaaa, na so so laugh i dey laugh oo, days ago ppl dey kill dem self here oo for Mercy Johnson, i never see any of them comment again and if i may ask what is in dis guy....no be say em fresh...in the pictures self ..e be like say hunger dey worry the guy...nothin wey dem fil talk about dis mercy again wey i no go believe! She is not even thinking about the aftermath...if somethin went wrong wit the relationship as it is common wit celeb's relationships...the publicity or shud we say "scandal" go pass dis o!
| |||||
Mercy Johnson come fine for belly pass everywhr, me i wan touch dat belly o, even yonder. Hahahahahhaahhaha Reply
| |||||
It is shameful! Reply
| |||||
Its really painful when you give your heart and trust out only to discover with time that all that wasnt worth it.Geeezzzzzz all that relationship with the so called Prince Odianose was a park of lies.Mercy,be strong and dont let all this put you down,one too many. ReplyTHE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST.
| |||||
Quote from: bmygeorge on 8-08-2011 02:00 AM Quote from: EDDYPRINCE on 7-08-2011 10:07 PM Omo.....mercy has a problem, Abi ooooo, hahahahahahhhaaaaa, na so so laugh i dey laugh oo, days ago ppl dey kill dem self here oo for Mercy Johnson, i never see any of them comment againand if i may ask what is in dis guy....no be say em fresh...in the pictures self ..e be like say hunger dey worry the guy...nothin wey dem fil talk about dis mercy again wey i no go believe! She is not even thinking about the aftermath...if somethin went wrong wit the relationship as it is common wit celeb's relationships...the publicity or shud we say "scandal" go pass dis o! I AM STILL HERE AND STAND BY MY QUEEN MERCY JOHNSON IN ANYTHIN SHE DECIDES. SHE KNOWS WAT IS GOOD FOR HER AND IF SHE THINK PRINCE IS THE GUY WE JUST NEED TO CHEER OUR FAMOUS GIRL NOT TRY TO CONDEM HER OVER SOME RUMOUR.
| |||||
Quote from: bmygeorge on 8-08-2011 02:00 AM Quote from: EDDYPRINCE on 7-08-2011 10:07 PM Omo.....mercy has a problem, Abi ooooo, hahahahahahhhaaaaa, na so so laugh i dey laugh oo, days ago ppl dey kill dem self here oo for Mercy Johnson, i never see any of them comment againand if i may ask what is in dis guy....no be say em fresh...in the pictures self ..e be like say hunger dey worry the guy...nothin wey dem fil talk about dis mercy again wey i no go believe! She is not even thinking about the aftermath...if somethin went wrong wit the relationship as it is common wit celeb's relationships...the publicity or shud we say "scandal" go pass dis o!
| |||||
MJ -always think very well before any future commitments..... ReplyWho Jah Blessed, No Man Cursed......
| |||||
Lol...the professionalism of her publicist is questionable. Her word usage is ridiculous. Wow. Reply
| |||||
Quote from: igbsam on 7-08-2011 09:55 PM Men lie to ladies, because that is what ladies want to hear. They love lies, so we get to compose the lie and give it to them. Abi I lie my people. Ladies hate the truth. All they want to hear is dat my account is fat, i got a good job and i drive the latest car. But if u tell them say na molue u dey climb, u dey chop once a day, u dont even know what inside the bank looks like, na wash and wear u dey put on. Them go zap like Tom & Jerry in race of their life. Mtchewwwwwwww! serves her right and this should be a sign of warning to all the girls that are after greener pastures. Nonsense! I go continue to dey compose d lies give d girls as long as its wat they want to hear. LMAOOOOO
| |||||
pls allow my Mercy Johnson to grow ...baby the Man is yours if you like be 30th wife so far there is man there ..i like you more Reply
| |||||
@ amfavored u have said it all may God bless u brother. Reply
| |||||
LOL Reply
| |||||
mercy does not deserve what is happening to her. Reply![]()
| |||||
How come this woman and her kids never show face before? How come Mercy J never know this before. Anyway nothing spoil. I hope she never go inside go do kerewa with this 419 prince before? Nothing spoil then, retain the hymen still! Reply
| |||||
Quote from: princeabedi on 7-08-2011 11:07 PM she dey look for rich man 2 marry naa, knowing fully well that many of them have one or two skeleton cupboard in there house not even cardboard....
| |||||
I dont pity the dude(mercy johnson) for second cos someone like her like flashy things.She has been carried away with money instead of her to engage her self in tough investigation about her future husband.Most ladies dont want truth.once u tell them the truth, they start hating u. I dont blame my guy oo Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot