baby4lve at 8-08-2011 12:31 AM (13 years ago) (f) o my god Mercy Johnson ya you no that i love you baby ya Posted: at 8-08-2011 12:31 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
dirtykid at 8-08-2011 12:39 AM (13 years ago) (m) Ok.. i hear.
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 8-08-2011 12:39 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
jeffrey4u at 8-08-2011 12:45 AM (13 years ago) (m) now girls wan dey our top forgetting that they are master liars Posted: at 8-08-2011 12:45 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Annizzle at 8-08-2011 01:09 AM (13 years ago) (f)  eya Posted: at 8-08-2011 01:09 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bmygeorge at 8-08-2011 02:00 AM (13 years ago) (m) Omo.....mercy has a problem, and if i may ask what is in dis guy....no be say em fresh...in the pictures self ..e be like say hunger dey worry the guy...nothin wey dem fil talk about dis mercy again wey i no go believe! She is not even thinking about the aftermath...if somethin went wrong wit the relationship as it is common wit celeb's relationships...the publicity or shud we say "scandal" go pass dis o!
Abi ooooo, hahahahahahhhaaaaa, na so so laugh i dey laugh oo, days ago ppl dey kill dem self here oo for Mercy Johnson, i never see any of them comment again Posted: at 8-08-2011 02:00 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bmygeorge at 8-08-2011 02:14 AM (13 years ago) (m) Mercy Johnson come fine for belly pass everywhr, me i wan touch dat belly o, even yonder. Hahahahahhaahhaha Posted: at 8-08-2011 02:14 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Nilotic at 8-08-2011 02:23 AM (13 years ago) (m) It is shameful! Posted: at 8-08-2011 02:23 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
estilizo at 8-08-2011 02:48 AM (13 years ago) (f) Its really painful when you give your heart and trust out only to discover with time that all that wasnt worth it.Geeezzzzzz all that relationship with the so called Prince Odianose was a park of lies.Mercy,be strong and dont let all this put you down,one too many.
THE BEST WAY TO REVENGE IS TO FORGIVE..........FORGIVE THE TEARS OF A HURTFUL PAST. Posted: at 8-08-2011 02:48 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Omo.....mercy has a problem, and if i may ask what is in dis guy....no be say em fresh...in the pictures self ..e be like say hunger dey worry the guy...nothin wey dem fil talk about dis mercy again wey i no go believe! She is not even thinking about the aftermath...if somethin went wrong wit the relationship as it is common wit celeb's relationships...the publicity or shud we say "scandal" go pass dis o!
Abi ooooo, hahahahahahhhaaaaa, na so so laugh i dey laugh oo, days ago ppl dey kill dem self here oo for Mercy Johnson, i never see any of them comment again I AM STILL HERE AND STAND BY MY QUEEN MERCY JOHNSON IN ANYTHIN SHE DECIDES. SHE KNOWS WAT IS GOOD FOR HER AND IF SHE THINK PRINCE IS THE GUY WE JUST NEED TO CHEER OUR FAMOUS GIRL NOT TRY TO CONDEM HER OVER SOME RUMOUR. Posted: at 8-08-2011 02:54 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
bmygeorge at 8-08-2011 02:57 AM (13 years ago) (m) Omo.....mercy has a problem, and if i may ask what is in dis guy....no be say em fresh...in the pictures self ..e be like say hunger dey worry the guy...nothin wey dem fil talk about dis mercy again wey i no go believe! She is not even thinking about the aftermath...if somethin went wrong wit the relationship as it is common wit celeb's relationships...the publicity or shud we say "scandal" go pass dis o!
Abi ooooo, hahahahahahhhaaaaa, na so so laugh i dey laugh oo, days ago ppl dey kill dem self here oo for Mercy Johnson, i never see any of them comment again ohh, i've seen one of them commented, hahhahhhaha. Posted: at 8-08-2011 02:57 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
MJ -always think very well before any future commitments.....
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 8-08-2011 03:13 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ngeri1 at 8-08-2011 03:21 AM (13 years ago) (f) Lol...the professionalism of her publicist is questionable. Her word usage is ridiculous. Wow. Posted: at 8-08-2011 03:21 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
deeschick at 8-08-2011 03:22 AM (13 years ago) (f) Men lie to ladies, because that is what ladies want to hear. They love lies, so we get to compose the lie and give it to them. Abi I lie my people. Ladies hate the truth. All they want to hear is dat my account is fat, i got a good job and i drive the latest car. But if u tell them say na molue u dey climb, u dey chop once a day, u dont even know what inside the bank looks like, na wash and wear u dey put on. Them go zap like Tom & Jerry in race of their life. Mtchewwwwwwww! serves her right and this should be a sign of warning to all the girls that are after greener pastures. Nonsense! I go continue to dey compose d lies give d girls as long as its wat they want to hear.
LMAOOOOO Posted: at 8-08-2011 03:22 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
dourthing at 8-08-2011 03:29 AM (13 years ago) (m) pls allow my Mercy Johnson to grow ...baby the Man is yours if you like be 30th wife so far there is man there ..i like you more Posted: at 8-08-2011 03:29 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
@ amfavored u have said it all may God bless u brother. Posted: at 8-08-2011 04:02 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
okwas at 8-08-2011 04:15 AM (13 years ago) (m) LOL Posted: at 8-08-2011 04:15 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mercy does not deserve what is happening to her. Posted: at 8-08-2011 04:37 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
tayewo12 at 8-08-2011 05:14 AM (13 years ago) (m) How come this woman and her kids never show face before? How come Mercy J never know this before. Anyway nothing spoil. I hope she never go inside go do kerewa with this 419 prince before? Nothing spoil then, retain the hymen still! Posted: at 8-08-2011 05:14 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ubongette at 8-08-2011 05:27 AM (13 years ago) (m) she dey look for rich man 2 marry naa, knowing fully well that many of them have one or two skeleton in there house not even cardboard....
cupboard Posted: at 8-08-2011 05:27 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
shegal at 8-08-2011 06:56 AM (13 years ago) (m) I dont pity the dude(mercy johnson) for second cos someone like her like flashy things.She has been carried away with money instead of her to engage her self in tough investigation about her future husband.Most ladies dont want truth.once u tell them the truth, they start hating u. I dont blame my guy oo Posted: at 8-08-2011 06:56 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |