The dog wey get number 6

Date: 08-08-2011 6:05 pm (13 years ago) | Author: Fernando_Drogba
- at 8-08-2011 06:05 PM (13 years ago)
(m)
e get one man wey dey hunt with him dog inside forest. The dog see butterfly come start to chase am. the dog come notice say him don lost inside the forest, to make matter worse, him come see say leopard dey come to chop am. Naim the dog come dey ask himself wetin I go do, just then, him come see some bones for ground. him come carry him back face the leopard like say him no see am. as the leopard won jump ontop am, naim the dog scream "oboy this leopard meat sweet oh" the leopard come fear run climb tree. All this while, monkey been don dey watch everything from the tree and to prevent the leopard to chop am na, the monkey come vamp (tell the leopard say the dog don fool am). The leopard come vex, tell the monkey to climb him back so him do see wetin him won do to the dog. Fear come catch the dog oh. Him come dey wonder wetin to do again. again, him come back them like say him no see them. Just as them won jump ontop am, him come scream "wey that useless monkey I send to bring me another leopard?"

Posted: at 8-08-2011 06:05 PM (13 years ago) | Upcoming
- Blindwanderer at 8-08-2011 06:24 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on  8-08-2011 06:18 PM
pb4 last week
Embarrassed
Posted: at 8-08-2011 06:24 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Blindwanderer at 8-08-2011 06:34 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on  8-08-2011 06:33 PM
if you neva convince i fit give you the link

haha no worries, I believe yo!
Posted: at 8-08-2011 06:34 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Blindwanderer at 8-08-2011 06:40 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: stephen153 on  8-08-2011 06:35 PM

 Grin Grin Grin Grin Grin your weight tight!!!
Posted: at 8-08-2011 06:40 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- giftmurphy at 8-08-2011 08:46 PM (13 years ago)
(f)
 Undecided
Posted: at 8-08-2011 08:46 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 10-08-2011 02:13 AM (13 years ago)
(m)
hahahahahahahaahahahahah

Posted: at 10-08-2011 02:13 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- omoladey at 10-08-2011 11:12 AM (13 years ago)
(m)
 Cheesy
Posted: at 10-08-2011 11:12 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 10-08-2011 02:35 PM (13 years ago)
(m)
i love da joke

Posted: at 10-08-2011 02:35 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- creativecosmos at 11-08-2011 10:26 AM (13 years ago)
(m)
which are u?d dog,d leopard or d monkey
Posted: at 11-08-2011 10:26 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Mercies at 11-08-2011 11:22 AM (13 years ago)
(f)
HMMM
Posted: at 11-08-2011 11:22 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- just2sexy at 11-08-2011 04:49 PM (13 years ago)
(m)
still funny

Posted: at 11-08-2011 04:49 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jeffrey4u at 12-08-2011 01:05 AM (13 years ago)
(m)
yh
Posted: at 12-08-2011 01:05 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmagency9 at 12-08-2011 10:07 PM (13 years ago)
(m)
k

Posted: at 12-08-2011 10:07 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- omoladey at 13-08-2011 05:00 AM (13 years ago)
(m)
k leg
Posted: at 13-08-2011 05:00 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 14-08-2011 01:47 AM (13 years ago)
(m)
 Lips Sealed

Posted: at 14-08-2011 01:47 AM (13 years ago) | Hero
Reply

Featured Discussions