Posted: at | |
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Phew!!!! ReplyHere comes d Great King Xtervaganza ![]()
| |||||
jossy make u go kiss mad woman wey start madness newly ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
you will have to spend two weeks wit her Reply![]()
| |||||
Quote from: terryworld on 6-09-2011 12:10 AM jossy make u go kiss mad woman wey start madness newly at least she still fresh and new for d mad business................ya own na to kiss woman wey don dey mad b4 dem born u Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
u dey craze,na wetin i go carry mad woman do?............na dis small advice wey i advise u na im u dey yarn like mad man wey u be ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
U don carry cup for craze.......no be advice I give u also.......u come dey show ya talent for madness ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
abeg i no dey understand mad pple language, make i go call person wey study una language to interprete 4 me ......just 5 mins ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: stephen153 on 6-09-2011 05:07 PM hehehehe you wan call ya papa? hehe..... u mean say d thing dey run for dia family??? ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
COME JOSSY AND STEPHEN ReplyWETIN DEY WORRY UNA SEF? HOW UNA LOOK TERRY FINISH COME SAY MADNESS DEY RUN FOR THEIR HOUSE! I GO PROVOKE NOW. TERRY NO MIND THEM U HEAR! MEANWHILE CALL DAT U SENIOR BRODA WEY DEY CHAIN SINCE MAKE E COME DEAL WITH THEM IJIOTS.
| |||||
na dis guy get correct madness ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Terry I been think say u dey mad but I don see d madness him self..........am sorry for mistaking u for anoda person.......Abeg help us take dis Monsol or Mongol to wia u treat ya self.......na beg I dey beg u ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
but dat Monsol na him be d kolo himself ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
jossy e dey gud make something hapun so we go knw d truth, u don c say i no dey mad but b4 u been think say i follow u dey mad ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Terry no be say u no dey mad at all but ya own na akamu case to compare dat Monsol own ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
jossy if that guy craze pass me, e mean say i no dey craze at all..........no let d guy pass u for madness,cos if he trys dat ,ur respect 4 mad kingdom go end ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
ok steve, i get u ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Terry dnt be sarcastic hia.............dat guy madness pass ya owm 4real........but if na like dat madness dey be den God no go allow me to mad at all talk more of reaching ya level ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]()
| |||||
ok ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)