kd at 19-08-2011 05:21 PM (13 years ago) (m) DATS WRONG POSTER ...U ARE SUPPOSE TO ENLIGHTEN D PEOPLE NOT ODAWISE...WETIN U GO WHN SAY GLOBACOM DROP DBANJ WEY B YORUBA AND ENDORSE PSQUARE WEY B OMO YIBO...TRY THK AND KNW FACTS B4 U JUDGE OR COMMENTS. Posted: at 19-08-2011 05:21 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kd at 19-08-2011 05:23 PM (13 years ago) (m) DATS WRONG POSTER ...U ARE SUPPOSE TO ENLIGHTEN D PEOPLE NOT GHIV WRONG INFO...WETIN U GO SAY AS GLOBACOM DROP DBANJ WEY B YORUBA BOI AND ENDORSE PSQUARE WEY B OMO YIBO...TRY THK AND KNW FACTS B4 U COMMENT. Posted: at 19-08-2011 05:23 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
plz be careful wot u read pr post or comment cos u might just be causin my harm to community dat is almost finished how can someone post dis. IT IS NOT TRUE, DEIR CONTRACT HAS EXPIRED DATS WHY. dumb ass Posted: at 20-08-2011 12:58 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
DATS WRONG POSTER ...U ARE SUPPOSE TO ENLIGHTEN D PEOPLE NOT GHIV WRONG INFO...WETIN U GO SAY AS GLOBACOM DROP DBANJ WEY B YORUBA BOI AND ENDORSE PSQUARE WEY B OMO YIBO...TRY THK AND KNW FACTS B4 U COMMENT.
tanks u oo tell those fools b4 dey start killing people and call it tribalism Posted: at 20-08-2011 01:00 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kebella at 20-08-2011 04:19 PM (13 years ago) (f) Nametalkam, you are a fool, a really big ∂ŋd retarded fool!
What about when glo dropped dbanj who came from ogun state like globacom's Mike Adenuga?
Sorry to tell u dis, you're a lil skimpy attention wh*re
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 20-08-2011 04:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
charmzy at 20-08-2011 04:37 PM (13 years ago) (f) dis is rubbish and i pray dat God wuld visit dat man.all d same im not suprised.rubbish our country is turning inta something else Posted: at 20-08-2011 04:37 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
moniconyez at 20-08-2011 05:17 PM (13 years ago) (m) dis is rubbish and i pray dat God wuld visit dat man.all d same im not suprised.rubbish our country is turning inta something else
E be like say you missed ROAD OOOO Posted: at 20-08-2011 05:17 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
sarah555 at 20-08-2011 09:03 PM (13 years ago) (f) e dey sleep talk. abeg who dey dia make una wake am. shuoooo see me see "rubbish" o. u dey vex? why now? for sleep? u strongooooo. Posted: at 20-08-2011 09:03 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kebella at 20-08-2011 09:19 PM (13 years ago) (f) no be small
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 20-08-2011 09:19 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
moniconyez at 21-08-2011 03:19 PM (13 years ago) (m) Reply |
wunzie at 21-08-2011 06:17 PM (13 years ago) (f) which kinda rubbish tribalism is dat? It ain't fair o!
ur life will be much better if ur brain works more than ur mouth/fingers How caή a business mogul who Һα∂ tons of expatriates ∂ŋd nigerians from other tribes in high places in his company be tribalistic? Good question!
FAKE PROFILES DOESN'T BOTHER ME ONE BIT, UNLESS PEOPLE HIDE BEHIND THEM TO SPIT VENOM. SHOW THE BOLDNESS OF A LION NEXT TIME......USE YOUR ORIGINAL PROFILE!! Posted: at 21-08-2011 06:17 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
swagga at 22-08-2011 09:54 PM (13 years ago) (f) y r peeps so quick to judge!! that has become tribalism?? Posted: at 22-08-2011 09:54 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Unlimitedd at 23-08-2011 02:54 PM (13 years ago) (m) guys are vexing
Just Observing NATURE Posted: at 23-08-2011 02:54 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Unlimitedd at 23-08-2011 03:02 PM (13 years ago) (m) My belle wan burst here oooo...na wa oo
Just Observing NATURE Posted: at 23-08-2011 03:02 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
dgreatlion at 24-08-2011 04:07 PM (13 years ago) (m) I do not see anything tribalistic here my bro. and besides do you think the boss know about this thing you're talking about? be careful mr. poster. Posted: at 24-08-2011 04:07 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Bahceerat at 12-10-2011 10:02 AM (13 years ago) (f) ugochuk i like that comment. @nametalkam b careful of how u talk, cos words are like egg Posted: at 12-10-2011 10:02 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
showflow at 13-10-2011 09:37 AM (13 years ago) (m) I think evry one deserve a contract! this is not a tribal issue, suppose u were called to take their place won't u take the contract? (#20M) abeg my guy no dey talk dat kin thing again! happy 4 Odun and Kunle, dey deserve d doe too.. Posted: at 13-10-2011 09:37 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
akanbicool at 13-10-2011 11:05 AM (13 years ago) (m) ITS THEIR TURN NA MAKE DEM ENJOY Posted: at 13-10-2011 11:05 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
showflow at 13-10-2011 03:16 PM (13 years ago) (m) yeah bros, Tanx! Posted: at 13-10-2011 03:16 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
dickman2 at 23-06-2012 06:45 PM (12 years ago) (m) ok .. Posted: at 23-06-2012 06:45 PM (12 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |