how to yab (Page 2)

Date: 23-08-2011 12:23 pm (12 years ago) | Author: njoku udochukwu
1 [2]
- terryworld at 26-08-2011 08:11 PM (12 years ago)
(m)
abeg go sidon ...................... i dey wait 4 u to call but u no call ....................na ur gal u call

Posted: at 26-08-2011 08:11 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 26-08-2011 08:33 PM (12 years ago)
(m)
na in the morning i come see ur flashing[missed call]

Posted: at 26-08-2011 08:33 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 26-08-2011 11:32 PM (12 years ago)
(m)
something wey u flash me? hw u wan make i take pick am?

Posted: at 26-08-2011 11:32 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- mixbrown at 26-08-2011 11:49 PM (12 years ago)
(f)
na wa o hnm
Posted: at 26-08-2011 11:49 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- DRraze at 27-08-2011 12:03 AM (12 years ago)
(m)
Dinko foot
Posted: at 27-08-2011 12:03 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- terryworld at 27-08-2011 12:04 AM (12 years ago)
(m)
na wa wetin u dey dream?

Posted: at 27-08-2011 12:04 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- mixbrown at 27-08-2011 12:45 AM (12 years ago)
(f)
 i dey fine rd to commot hia Cool
Posted: at 27-08-2011 12:45 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- terryworld at 29-08-2011 12:52 PM (12 years ago)
(m)
u want make i show ur road?

Posted: at 29-08-2011 12:52 PM (12 years ago) | Hero
Reply
1 [2]