nahhh, i am staying alone Posted: at 3-04-2010 01:23 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Starlette at 3-04-2010 01:26 AM (15 years ago) (f) y? did u just decide 2 go there n u ve no relative there aswell
De shining star Posted: at 3-04-2010 01:26 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
i am a student, do expect me 2 go wid my family?....................u r right ,we should not be discussing this here Posted: at 3-04-2010 01:28 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vantheo at 3-04-2010 01:46 AM (15 years ago) (m) Come una dey spoil this game o. Wetin dey worry una?
I'm vantheo! And i'm...........AWESOME!!!!! Posted: at 3-04-2010 01:46 AM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
u dey craze?ok make we commot,is dat not what u want? Posted: at 3-04-2010 01:48 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Starlette at 3-04-2010 02:01 AM (15 years ago) (f) my guy abeg no vex we tut we were d only not yet asleep...but u can join na...its 4 all
De shining star Posted: at 3-04-2010 02:01 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
na so,abi no be so? Posted: at 3-04-2010 02:09 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Starlette at 3-04-2010 03:34 AM (15 years ago) (f) na question u dey ask me?
De shining star Posted: at 3-04-2010 03:34 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
no be question u dey see? Posted: at 3-04-2010 03:38 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Starlette at 3-04-2010 03:41 AM (15 years ago) (f) hw u dey?
De shining star Posted: at 3-04-2010 03:41 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
i dey cool,what about u? Posted: at 3-04-2010 03:46 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Starlette at 3-04-2010 03:49 AM (15 years ago) (f) i just dey like Iye...hw body?
De shining star Posted: at 3-04-2010 03:49 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
body dey charge,e don red,ur own body dey charge? Posted: at 3-04-2010 03:51 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Starlette at 3-04-2010 03:56 AM (15 years ago) (f) wetin wan charge am...abi e dey use light or e get battery?
De shining star Posted: at 3-04-2010 03:56 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
yes na one long chrger dey charge am, abi u never know Posted: at 3-04-2010 04:03 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Starlette at 3-04-2010 04:07 AM (15 years ago) (f) long charger? na so u own long?
De shining star Posted: at 3-04-2010 04:07 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
long charger na, e dey very long and thick, u wan see am? Posted: at 3-04-2010 04:11 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Starlette at 3-04-2010 04:50 AM (15 years ago) (f) make i c na...u gettam
De shining star Posted: at 3-04-2010 04:50 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
every guy gettam,but what will i get in return Posted: at 3-04-2010 04:51 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Starlette at 3-04-2010 04:54 AM (15 years ago) (f) na wa 4 u o...so u no fit do sth 4 free
De shining star Posted: at 3-04-2010 04:54 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |