Kennee at 18-01-2009 11:11 PM (16 years ago) (m) Watching... Abeg no watch Bad thing oo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 18-01-2009 11:11 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 18-01-2009 11:14 PM (16 years ago) (f) where is it gonna be at ?
the usual place. Posted: at 18-01-2009 11:14 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Oceandrive at 18-01-2009 11:21 PM (16 years ago) (f) Watching...
Abeg no watch Bad thing oo bad thing?! Oh! Thanks...
Posted: at 18-01-2009 11:21 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 18-01-2009 11:27 PM (16 years ago) (m) where is it gonna be at ?
the usual place.  Shuooo... e don even tay wey una dey do am
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 18-01-2009 11:27 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 18-01-2009 11:30 PM (16 years ago) (f) hey man relax.its only with u.he is new.we never do anything,we just dey practice Posted: at 18-01-2009 11:30 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 18-01-2009 11:35 PM (16 years ago) (m) Yu sure so... l need to know wetin dey ooo
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 18-01-2009 11:35 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Oceandrive at 18-01-2009 11:35 PM (16 years ago) (f) Hahahaha.....practice wow....lol
Posted: at 18-01-2009 11:35 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 18-01-2009 11:38 PM (16 years ago) (m) Yu sef Notice her method abi?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 18-01-2009 11:38 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 18-01-2009 11:45 PM (16 years ago) (f) good nite guys. make i rets bone for baba God. kenne dear no mind ocean i was only kidding. Posted: at 18-01-2009 11:45 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 18-01-2009 11:49 PM (16 years ago) (m) Hahahahahaha
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 18-01-2009 11:49 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 18-01-2009 11:52 PM (16 years ago) (f) tomorrow u will tell me why u dey laugh. Posted: at 18-01-2009 11:52 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 18-01-2009 11:56 PM (16 years ago) (m) tomorrow u will tell me why u dey laugh.   Yu sure say l go still Remember so?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 18-01-2009 11:56 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mazi at 18-01-2009 11:58 PM (16 years ago) (m) where is it gonna be at ?
the usual place.  Shuooo... e don even tay wey una dey do am sorry u r late. Posted: at 18-01-2009 11:58 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
vivian07 at 19-01-2009 12:01 AM (16 years ago) (f) when rain don fall finish, na him e start to dey bring bucket out. Posted: at 19-01-2009 12:01 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 19-01-2009 12:04 AM (16 years ago) (m) Yu don dey Confess abi?
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 19-01-2009 12:04 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 19-01-2009 12:06 AM (16 years ago) (f) no.ok let me put my mouth where my heart is. Posted: at 19-01-2009 12:06 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Oceandrive at 19-01-2009 12:08 AM (16 years ago) (f) Where ur heart dey? K/M?
Posted: at 19-01-2009 12:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 19-01-2009 12:11 AM (16 years ago) (f) o. Posted: at 19-01-2009 12:11 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Oceandrive at 19-01-2009 12:19 AM (16 years ago) (f) o.
huh?
Posted: at 19-01-2009 12:19 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
toks no sharking come over
 sex girl attention Posted: at 19-01-2009 01:02 AM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |