2face Idibia Is Not Dead! (Stop the rumours) (Page 3)

Date: 29-08-2011 6:56 pm (12 years ago) | Author: Daniel Bosai
1 2 [3] 4 5
- ochi2sky at 30-08-2011 06:44 AM (12 years ago)
(m)
2 baba, dem no go see u 

Posted: at 30-08-2011 06:44 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- proly at 30-08-2011 06:46 AM (12 years ago)
(f)
nufn will hapen to tubabba he alive alive alive nd aleve
Posted: at 30-08-2011 06:46 AM (12 years ago) | Hero
Reply
- fjoeaug at 30-08-2011 06:46 AM (12 years ago)
(f)
who usually start this death rumour?...nawa ooo Cool
Posted: at 30-08-2011 06:46 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Handsom1 at 30-08-2011 07:42 AM (12 years ago)
(m)
instead of 2face idibia will die, let ibb, atiku, etc die. Who wan quench music industry, so una wan tarnish my ambitions of collaborating wit idibiainstead of 2face idibia will die, let ibb, atiku, etc die. Who wan quench music industry, so una wan tarnish my ambitions of collaborating wit idibia
Posted: at 30-08-2011 07:42 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- CHUKAGLY at 30-08-2011 08:06 AM (12 years ago)
(m)
Hmmmmm Tubaba no fit die like dat nah. Person wey no die as dem shoot am the oda time, na dis small thin wey happen for inside a cool Island go come kill am? No nah

Posted: at 30-08-2011 08:06 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- Malachi09 at 30-08-2011 08:55 AM (12 years ago)
(m)
2baba ntn dei happen.. 1love mehn.

Posted: at 30-08-2011 08:55 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- foukidrem at 30-08-2011 09:06 AM (12 years ago)
(m)
wetin you go dey do for that kin island self where we have fine island for jos and borno... Huh? Huh?
Posted: at 30-08-2011 09:06 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- michaelle_Segun at 30-08-2011 09:47 AM (12 years ago)
(m)
2baba,weitin dey happen now? pple wan kill u wen ur time neva smell 2 come. Ah! abeg o! ena wey dey kill pple make ena leave 2baba alone o. bkux d guy neva reach my area gurls them side o. as most of them need piken 4 dere ooooooooo!....
2baba take d Ip and locate ds gurls them as follow;
                                                       (a).  shade majekudomi
                                                       (b).  christy martins
                                                       (c).  franca benson etc
handle dis 2 first and will give u d rest,bkux dis dey give me tough time.....
Posted: at 30-08-2011 09:47 AM (12 years ago) | Newbie
Reply
- GOLDENMEDAH at 30-08-2011 10:59 AM (12 years ago)
(m)
It's all rumor..
Posted: at 30-08-2011 10:59 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bantino at 30-08-2011 11:00 AM (12 years ago)
(m)
God pass them
Posted: at 30-08-2011 11:00 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- succee at 30-08-2011 11:10 AM (12 years ago)
(f)
thank God our 2baba is alive
Posted: at 30-08-2011 11:10 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- precious44 at 30-08-2011 11:42 AM (12 years ago)
(f)
poster, are u a journalist?
Posted: at 30-08-2011 11:42 AM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- dan2222 at 30-08-2011 12:27 PM (12 years ago)
(m)
if so am happy for you brother may you life long .......let dem say
Posted: at 30-08-2011 12:27 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- lanudja at 30-08-2011 12:47 PM (12 years ago)
(f)
U re like the sun and no one can stop it frm shining. No one can abbreviate ur life. Live on...
Posted: at 30-08-2011 12:47 PM (12 years ago) | Hero
Reply
- HISJOY at 30-08-2011 12:51 PM (12 years ago)
(f)
2baba nutin do u
Posted: at 30-08-2011 12:51 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kebella at 30-08-2011 01:10 PM (12 years ago)
(f)
 Cool

Posted: at 30-08-2011 01:10 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Queenthos at 30-08-2011 01:28 PM (12 years ago)
(f)
Its a lie,it can neva be true.2face idibia is very much alive.
Posted: at 30-08-2011 01:28 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- evita at 30-08-2011 02:04 PM (12 years ago)
(f)
them wan use mouth kill am for us,but GOD pass them
Posted: at 30-08-2011 02:04 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
- Ak_something at 30-08-2011 02:04 PM (12 years ago)
(m)
Naija people, na interpretation be una wahala. For that post I no see place where say person don die, highest be say him get accident. Who talk say person don die? or abi na the poster talk am?
Posted: at 30-08-2011 02:04 PM (12 years ago) | Upcoming
Reply
- kingjapex at 30-08-2011 03:16 PM (12 years ago)
(m)
tu bab nothin do u.....
Posted: at 30-08-2011 03:16 PM (12 years ago) | Newbie
Reply
1 2 [3] 4 5