U GO LAF SO TAY U GO SHIT 4 BODI (Page 3)

Date: 29-08-2011 7:23 pm (13 years ago) | Author: igbins ik
1 2 [3] 4
- terryworld at 1-09-2011 08:33 PM (13 years ago)
(m)
hahahahahah i no need ur inherited barrow again , fed govt don give me appointment.. na me b the new minister 4 intana affairs......i go buy new barrow give u, u hear?

Posted: at 1-09-2011 08:33 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 1-09-2011 09:24 PM (13 years ago)
(m)
u mean say federal Govt wan minister drug to ya intana heat..........hw dem take kno say u get intana heat and u sure say no b kill dem kill u??

Posted: at 1-09-2011 09:24 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 1-09-2011 09:58 PM (13 years ago)
(m)
na big  olodo u be,read am again...................  u dey find person wey u go transfer ur inherited barrow to but u no go c me....i reject u and ur barrow

Posted: at 1-09-2011 09:58 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 1-09-2011 10:04 PM (13 years ago)
(m)
U said u get internal heat and federal Govt wan minister drug to u...........so I come dey wonder weda na kill they wan kill u drug in d name of ministering u internal heat drug

Posted: at 1-09-2011 10:04 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 1-09-2011 11:39 PM (13 years ago)
(m)
me  and mad  pple  no dey 4olo talk cos i no wan make person bite me

Posted: at 1-09-2011 11:39 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 2-09-2011 10:43 AM (13 years ago)
(f)
we hear
Posted: at 2-09-2011 10:43 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 2-09-2011 10:50 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: terryworld on  1-09-2011 11:39 PM
me  and mad  pple  no dey 4olo talk cos i no wan make person bite me

and hw dou know mad pple??

Posted: at 2-09-2011 10:50 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- deguzman at 2-09-2011 12:02 PM (13 years ago)
(m)
 Grin
Posted: at 2-09-2011 12:02 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Akon01 at 2-09-2011 12:18 PM (13 years ago)
(m)
I don c dis yoke teeeey teey.............
Posted: at 2-09-2011 12:18 PM (13 years ago) | Newbie
Reply
- giftmurphy at 2-09-2011 12:59 PM (13 years ago)
(f)
 Roll Eyes
Posted: at 2-09-2011 12:59 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 2-09-2011 07:05 PM (13 years ago)
(m)
 Cool

Posted: at 2-09-2011 07:05 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 5-09-2011 12:35 PM (13 years ago)
(f)
  Cool
Posted: at 5-09-2011 12:35 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 5-09-2011 12:45 PM (13 years ago)
(m)
 Roll Eyes

Posted: at 5-09-2011 12:45 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- giftmurphy at 5-09-2011 04:28 PM (13 years ago)
(f)
let me pass with u
Posted: at 5-09-2011 04:28 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- 50scent at 5-09-2011 04:33 PM (13 years ago)
(m)
Are dey fightin one another , this pple in here sef  Sad Sad Sad Sad Sad

Posted: at 5-09-2011 04:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- giftmurphy at 5-09-2011 04:45 PM (13 years ago)
(f)
wat happened to dem?
Posted: at 5-09-2011 04:45 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 5-09-2011 05:24 PM (13 years ago)
(m)
lol,he likes joke forum,dnt mind him

Posted: at 5-09-2011 05:24 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 5-09-2011 06:09 PM (13 years ago)
(m)
50 y u dey like to pollute dis place wit ya mouth Huh?

Posted: at 5-09-2011 06:09 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 5-09-2011 06:34 PM (13 years ago)
(m)
give am izal make him wash him mouth so dat he go fit understand

Posted: at 5-09-2011 06:34 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- terryworld at 6-09-2011 12:52 AM (13 years ago)
(m)
izal,jik,hot  water[very hot],kerosene,klin,iron sponge,and acid go make mouth clean one time.................no side effect

Posted: at 6-09-2011 12:52 AM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3] 4

Featured Discussions