sex poem (Page 3)

Date: 29-12-2008 8:10 pm (15 years ago) | Author: Kelvin Junior
1 2 [3]
- orezo at 20-01-2009 09:04 AM (15 years ago)
(m)
Jboy... Mr ashewo... Do make u go repent oooh... chei.... U spoil die... i fear u... Later toks go dey sey na me spoil pass for naijapals...
Posted: at 20-01-2009 09:04 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 20-01-2009 07:22 PM (15 years ago)
(m)
na jboy talent be that na
Posted: at 20-01-2009 07:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 20-01-2009 08:12 PM (15 years ago)
(m)
na..  talent of woman affiars...Grin
Posted: at 20-01-2009 08:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- xclamation at 22-01-2009 03:42 AM (15 years ago)
(f)
lol cool
Posted: at 22-01-2009 03:42 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- kido123 at 22-01-2009 06:12 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: meetbunmi on 16-01-2009 06:29 PM
d thing long die.

chineke! make una no spoil person for here na? wetin long again.... how many inches? i beg na, i be usher for my churh na. jboy thank God , na small e remain make  i read wetin yu post..... Grin
Posted: at 22-01-2009 06:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3]