THE DONKEY (Page 3)

Date: 30-12-2008 1:26 pm (15 years ago) | Author: Onyinye Ogbonna
1 2 [3] 4 5 6
- Emmanuel4christ at 10-01-2009 05:33 AM (15 years ago)
(m)
wht if i thumb down nko.....i never do ooooo i just thay ask
Posted: at 10-01-2009 05:33 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 10-01-2009 08:32 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: segxi on  8-01-2009 11:37 AM
no laugh 4get o

forget wetin Huh?
Posted: at 10-01-2009 08:32 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 10-01-2009 08:34 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: femaadinho on  9-01-2009 11:54 PM
abeg make all of una just dey thumbs up 4 d babe she 2 much

this ur thumbs up appeal sef... e no clear me ohh!  Grin
Posted: at 10-01-2009 08:34 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 10-01-2009 08:35 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: Emmanuel4christ on  9-01-2009 09:00 PM
  Lips Sealed  Lips Sealed   Lips Sealed   Lips Sealed   Lips Sealed   Lips Sealed

why?
Posted: at 10-01-2009 08:35 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 11-01-2009 07:58 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 10-01-2009 08:35 AM
Quote from: Emmanuel4christ on  9-01-2009 09:00 PM
  Lips Sealed  Lips Sealed   Lips Sealed   Lips Sealed   Lips Sealed   Lips Sealed

why?

okay....u want  make i talk...
Posted: at 11-01-2009 07:58 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 13-01-2009 05:22 PM (15 years ago)
(f)
nope.. keep  it sealed
Posted: at 13-01-2009 05:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- segxi at 13-01-2009 05:33 PM (15 years ago)
(m)
na who go kan talk now
Posted: at 13-01-2009 05:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 13-01-2009 11:50 PM (15 years ago)
(m)
i don see am b4
Posted: at 13-01-2009 11:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 14-01-2009 07:14 AM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 13-01-2009 05:22 PM
nope.. keep  it sealed

okay......no beg me make i talk  ooooo
Posted: at 14-01-2009 07:14 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 14-01-2009 07:28 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: rezimero on 13-01-2009 11:50 PM
i don see am b4

wetin u don see b4... huh?
Posted: at 14-01-2009 07:28 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 14-01-2009 07:39 AM (15 years ago)
(m)
i see u na......
Posted: at 14-01-2009 07:39 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 14-01-2009 09:56 AM (15 years ago)
(f)
LOL
Posted: at 14-01-2009 09:56 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- owuladewa at 14-01-2009 11:22 AM (15 years ago)
(f)
dat bishop gt probs no b sm at all.
Posted: at 14-01-2009 11:22 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- Doshe at 14-01-2009 11:30 AM (15 years ago)
(m)
@Onyinyechi no vex oh d ass na black or white. u 4get 2 include dat side so we fit determine our conclusion. Abi no b so any way nice 1 kep it coming. Shocked
Posted: at 14-01-2009 11:30 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- size1 at 20-01-2009 04:09 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Doshe on 14-01-2009 11:30 AM
@Onyinyechi no vex oh d ass na black or white. u 4get 2 include dat side so we fit determine our conclusion. Abi no b so any way nice 1 kep it coming. Shocked

Black or wyt, which 1 concern u?
Posted: at 20-01-2009 04:09 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 20-01-2009 04:32 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 14-01-2009 09:56 AM
LOL


hay....o.....why u dey laugh na... Wink
Posted: at 20-01-2009 04:32 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 20-01-2009 05:51 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 14-01-2009 07:28 AM
Quote from: rezimero on 13-01-2009 11:50 PM
i don see am b4

wetin u don see b4... huh?
i no remember again Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 20-01-2009 05:51 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- onyinyenaija at 24-01-2009 08:05 AM (15 years ago)
(f)
 Grin Grin na so u dey forget something wey u see b4??
Posted: at 24-01-2009 08:05 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Emmanuel4christ at 24-01-2009 08:11 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: onyinyenaija on 24-01-2009 08:05 AM
Grin Grin na so u dey forget something wey u see b4??

no mind am small time now in go say in dey sell drugs.. Grin Grin Grin Grin
Posted: at 24-01-2009 08:11 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rezimero at 24-01-2009 08:38 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: Emmanuel4christ on 24-01-2009 08:11 PM
Quote from: onyinyenaija on 24-01-2009 08:05 AM
Grin Grin na so u dey forget something wey u see b4??

no mind am small time now in go say in dey sell drugs.. Grin Grin Grin Grin
emma na because i no gree employ you na im make body dey pepper you like this?
Posted: at 24-01-2009 08:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3] 4 5 6