Tomdequola at 31-01-2009 10:07 PM (16 years ago) (m) y u dey tok like dis na, i go transfer oh
i fit loan u but u no dey transfer go anywhere.
It pays to be good. Posted: at 31-01-2009 10:07 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Tomdequola at 31-01-2009 10:08 PM (16 years ago) (m) y u dey tok like dis na, i go transfer oh
i fit loan u but u no dey transfer go anywhere.
It pays to be good. Posted: at 31-01-2009 10:08 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
osituga at 31-01-2009 10:16 PM (16 years ago) (m) Coach Osi, i've been warming up for long now, hope i'll play dis time around? I'm tired of warming d bench.
U know say for naija everything na padi padi....aranging naa nii....So find something come make i put you for first eleven... Posted: at 31-01-2009 10:16 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 31-01-2009 10:29 PM (16 years ago) (m) Dis team never complete??? Posted: at 31-01-2009 10:29 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
princemech at 1-02-2009 06:02 AM (16 years ago) (m) still remain 100 persons Posted: at 1-02-2009 06:02 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
vivian07 at 1-02-2009 09:39 AM (16 years ago) (f) una team dey relegation, cos too much sex talk no let una go training. Posted: at 1-02-2009 09:39 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osituga at 1-02-2009 01:23 PM (16 years ago) (m) @ vivian 07 ...hehehe @ ak ....How na? Posted: at 1-02-2009 01:23 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
vivian07 at 1-02-2009 03:11 PM (16 years ago) (f) @ vivian 07 ...hehehe @ ak ....How na?
why u dey charge? wetin i talk na lie? Posted: at 1-02-2009 03:11 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
osisiot at 2-02-2009 03:35 PM (16 years ago) (m) well you guys can have all. mine will be 9+1 Posted: at 2-02-2009 03:35 PM (16 years ago) | Newbie | |
Reply |
vivian07 at 2-02-2009 03:45 PM (16 years ago) (f) well you guys can have all. mine will be 9+1
when church don close na em u dey come. any way dem fit take u for ambulance driver for that day cos many people go faint for field. osi write him name down Posted: at 2-02-2009 03:45 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 2-02-2009 03:47 PM (16 years ago) (m) why this nay??
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 2-02-2009 03:47 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
princemech at 2-02-2009 06:56 PM (16 years ago) (m) well you guys can have all. mine will be 9+1
why u know take 911 ? Posted: at 2-02-2009 06:56 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Qris at 3-02-2009 04:44 AM (16 years ago) (m) i'll play no 4=defensive midfielder Posted: at 3-02-2009 04:44 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
princemech at 3-02-2009 05:11 AM (16 years ago) (m) Reply |
hhhhhhhhhmmmmmmmm Posted: at 3-02-2009 05:13 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
i don't undestand u ppl at all Posted: at 3-02-2009 08:02 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ME! MEE!!!! goalkeeper!!!! what # is that? #1 i presume?!!!
<a href=" http://tinypic.com" target="_blank"><img src=" http://i41.tinypic.com/2ezmli0.jpg" border="0" alt="Image and video hosting by TinyPic">[/url]STILL A CERTIFIED V-SQUADER!! Take it or leave it!  A wise man told me don't argue with fools,Cause people from a distance, can't see who is who Posted: at 3-02-2009 08:17 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 3-02-2009 08:27 AM (16 years ago) (m) Ur eyes go fall oo.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 3-02-2009 08:27 AM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
osituga at 3-02-2009 08:38 AM (16 years ago) (m) Sammy -Playa Posted: at 3-02-2009 08:38 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Sammy -Playa
Osi..how u dey? Posted: at 3-02-2009 08:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |