i just receive a letter on my inbox from many unborn children from heaven. WARNING.. the ladies shld stop Bosom feeding guys, cos d owners are making complains, to GOD,dat by the tyme they are born, most of the bobi are fried like eggs,& d nipples are not longer strong & tight, cos of the guys teeth punching it,guys FILEBE, leave the children´s properties for dem. SUPPORTED BY. d federal ministry of child health organization against guy sucking bobi.
Posted: at 13-09-2011 11:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac
signaler at 14-09-2011 06:41 AM (13 years ago) (m)
lmao
Posted: at 14-09-2011 06:41 AM (13 years ago) | Newbie
kasiemobi at 15-09-2011 08:35 AM (13 years ago) (m)
Federico, afta u don suck ur gf own dry, u don rememba d tin nor be ur own? Chei, dis one na medicine afta death. Na fasting u go take train ur pikin dem
Posted: at 15-09-2011 08:35 AM (13 years ago) | Gistmaniac
wat of men wey no get teeth still dem stil dey woosky som underaged girls booby re ur unborn poopies going to sue a man wit their likeness, cos "they too no get tooht"
Posted: at 15-09-2011 11:37 AM (13 years ago) | Gistmaniac