



and me tooooo



abeg no dey look me dat ur eye joor
abi u wan seduce me?





Posted: at | |
Quote from: giftmurphy on 17-10-2011 11:06 PM Quote from: Skypon2002 on 12-10-2011 12:44 AM Quote from: MegaOneplusone on 10-10-2011 10:53 PM Gift chose between me, Terry and 50cent ![]() ![]() ![]() ![]() and me tooooo ![]() ![]() ![]() abeg no dey look me dat ur eye joor abi u wan seduce me? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: giftmurphy on 17-10-2011 11:14 PM Quote from: Skypon2002 on 12-10-2011 12:46 AM Quote from: giftmurphy on 11-10-2011 01:28 AM Quote from: laubare on 10-10-2011 09:51 PM Quote from: Skypon2002 on 9-10-2011 11:23 AM @poster na ur Bosom u carry dey give ram? ![]() ![]() ![]() No be my Bosom o na big balloon she come hid inside oo. dem don brain wash u ooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 18-10-2011 09:21 AM Quote from: giftmurphy on 17-10-2011 11:08 PM Quote from: Skypon2002 on 12-10-2011 12:45 AM Quote from: giftmurphy on 11-10-2011 01:25 AM Quote from: Skypon2002 on 10-10-2011 03:31 PM Quote from: giftmurphy on 10-10-2011 11:54 AM Quote from: Skypon2002 on 10-10-2011 11:12 AM Quote from: giftmurphy on 10-10-2011 11:08 AM Quote from: Skypon2002 on 10-10-2011 11:07 AM Quote from: giftmurphy on 9-10-2011 04:02 PM u dey fear?? how him no go fear? i for beat am well well ![]() ![]() ![]() ![]() i dey talk say i for beat am well well if him no fear ![]() ![]() i no hear wetin u talk...... talk am again ![]() ![]() talk am again ![]() ![]() i no dey even hear wetin u dey talk ![]() ![]() ![]()
| |||||
wetin u talk? Replytalk louder nah ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 18-10-2011 09:22 AM Quote from: giftmurphy on 17-10-2011 11:06 PM Quote from: Skypon2002 on 12-10-2011 12:44 AM Quote from: MegaOneplusone on 10-10-2011 10:53 PM Gift chose between me, Terry and 50cent ![]() ![]() ![]() ![]() and me tooooo ![]() ![]() ![]() abeg no dey look me dat ur eye joor abi u wan seduce me? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 18-10-2011 09:22 AM Quote from: giftmurphy on 17-10-2011 11:06 PM Quote from: Skypon2002 on 12-10-2011 12:44 AM Quote from: MegaOneplusone on 10-10-2011 10:53 PM Gift chose between me, Terry and 50cent ![]() ![]() ![]() ![]() and me tooooo ![]() ![]() ![]() abeg no dey look me dat ur eye joor abi u wan seduce me? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 18-10-2011 09:22 AM Quote from: giftmurphy on 17-10-2011 11:06 PM Quote from: Skypon2002 on 12-10-2011 12:44 AM Quote from: MegaOneplusone on 10-10-2011 10:53 PM Gift chose between me, Terry and 50cent ![]() ![]() ![]() ![]() and me tooooo ![]() ![]() ![]() abeg no dey look me dat ur eye joor abi u wan seduce me? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() A man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
u no see as she dey look me with sexy eyes? Replyshe want make i come enter her room ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
huh? but na my wife she be, how com? ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
go ask am oooo Replythe other day na so she just dey touch me for back, i com shout for ram make she no dey romance me ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
abeg e don do,wetin my ears don hear dis morning go make my eyes shed tears ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 19-10-2011 08:08 AM u no see as she dey look me with sexy eyes? see as u dey wish. she want make i come enter her room ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: terryworld on 19-10-2011 01:04 PM abeg e don do,wetin my ears don hear dis morning go make my eyes shed tears ![]() ![]() ![]() ![]() abeg no cry ooo ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: giftmurphy on 19-10-2011 03:14 PM Quote from: Skypon2002 on 19-10-2011 08:08 AM u no see as she dey look me with sexy eyes? see as u dey wish.she want make i come enter her room ![]() ![]() ![]() no be wetin u dey do? no try am again ooo ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
sweetie no mind am, he dey beg me make u just give am only one kiss ReplyA man who would think of progress does not spend time planning vengeance on his adversaries
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 19-10-2011 03:50 PM Quote from: giftmurphy on 19-10-2011 03:14 PM Quote from: Skypon2002 on 19-10-2011 08:08 AM u no see as she dey look me with sexy eyes? see as u dey wish.she want make i come enter her room ![]() ![]() ![]() no be wetin u dey do? no try am again ooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: terryworld on 19-10-2011 03:57 PM sweetie no mind am, he dey beg me make u just give am only one kiss ![]()
| |||||
Quote from: terryworld on 19-10-2011 03:57 PM sweetie no mind am, he dey beg me make u just give am only one kiss which kind mumu kiss be that? abeg make she no near me ooooo ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: giftmurphy on 19-10-2011 05:34 PM Quote from: Skypon2002 on 19-10-2011 03:50 PM Quote from: giftmurphy on 19-10-2011 03:14 PM Quote from: Skypon2002 on 19-10-2011 08:08 AM u no see as she dey look me with sexy eyes? see as u dey wish.she want make i come enter her room ![]() ![]() ![]() no be wetin u dey do? no try am again ooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Skypon2002 on 19-10-2011 06:20 PM Quote from: terryworld on 19-10-2011 03:57 PM sweetie no mind am, he dey beg me make u just give am only one kiss which kind mumu kiss be that? abeg make she no near me ooooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)