GoonishME at 12-10-2011 12:08 AM (13 years ago) (m) And so? if gal need beating yu gotta give her nah, but I don't support violence, but gals can be as cruel and violent as a w guy in a relationship too ye knw. If you don't know its cuz yu hvn't met my ex. before Posted: at 12-10-2011 12:08 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
paulantony at 12-10-2011 02:39 AM (13 years ago) (m) kate henshaw,as u fine reach, so na sammie okposo..u con see friend 4 the own naija, i think sey na those nigeria ministers u they follow, u get luck, he go 4 beat u to death lol. Posted: at 12-10-2011 02:39 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
paulantony at 12-10-2011 02:52 AM (13 years ago) (m) kate , u don fall my hand..so na sammie, u con c go out with..i think sey ur level don pass that one, look for those naija ministers wey them dey steal money. nor bi sammie, if people nor pay affering 4 him church how he go take feed u, u wey bi beautiful girl. Posted: at 12-10-2011 02:52 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
malvin2525 at 12-10-2011 07:43 AM (13 years ago) (m) Posted: at 12-10-2011 07:43 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Shoungee at 12-10-2011 08:36 AM (13 years ago) (m) LOL....... Wat?...vampire crying out blood......lol...... Grin;D;D Ladeepee u r not lukn bad at all...can we start ours here? Posted: at 12-10-2011 08:36 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
i knew it, this so called suny gorilla urglyness is not only representing natural masqurade , i allways believe he must be very wild too, i still wonder how he become a singer with that voice that sound like vampire crying out blood  ... Posted: at 12-10-2011 09:11 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bahceerat at 12-10-2011 09:59 AM (13 years ago) (f) na wa o, it is always at the ladies' dentiment. i pray stella find hers too sha. I no fit talk 4 anoda person mater. Posted: at 12-10-2011 09:59 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
call4nelly at 12-10-2011 10:02 AM (13 years ago) (f) Bros Sammy, hope say you no go beat this your new wife oooo?      ? Posted: at 12-10-2011 10:02 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Zoegina at 12-10-2011 10:15 AM (13 years ago) (f) When it comes 2 a pastor learn 2 tame ur tongue. Even if is true, there is something about the anointing of God in a life of a man. U must not give comment because others ar giving. Rather pray that he come up 2 knowledge of God's word nd let God open up his spiritual eyes of understanding 2 comprehend this word LOVE. Posted: at 12-10-2011 10:15 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Look at his wild Head Like Hausa Hypopotalamus beating up a beautiful woman as if you are handsome.. keep covering yourself with all this false Gospel music...Sammie Monkey i thank u wellu wellu eeee wellu wellu ....See yeye Man dey call himself Handsome ..Katey that thing dont deserve you is like having a teddy bear beside a Gorila and stella my own damascus U are the best dont Mind that woman battar if i catch am People go hear him voice ooo wellu wellu Posted: at 12-10-2011 10:54 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
I didnt expect a sensible 9ja man to dey talk like this,instead make them warn Sammy make he stop beating woman he should be a good example 9ja community not a disgrace to men. Posted: at 12-10-2011 11:03 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
I didnt expect a sensible 9ja man to dey talk like this,instead make them warn Sammy make he stop beating woman he should be a good example to 9ja community not a disgrace to men. Posted: at 12-10-2011 11:05 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
mikelu at 12-10-2011 12:17 PM (13 years ago) (m) Jesus I thanks wellu wellu.  . No body its perfect . Posted: at 12-10-2011 12:17 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
mikelu at 12-10-2011 12:18 PM (13 years ago) (m) Jesus I thank you wellu wellu. . No body is perfect . Posted: at 12-10-2011 12:18 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
cocoeni at 12-10-2011 12:48 PM (13 years ago) (f) Posted: at 12-10-2011 12:48 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
victorboy at 12-10-2011 02:47 PM (13 years ago) (m) u sef sammie it is unfair Posted: at 12-10-2011 02:47 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Okwymaria at 12-10-2011 04:30 PM (13 years ago) (f) Thank God u ran as fast as u can to ur white. white guys dem no get part 2 always gentlemen to de core. Posted: at 12-10-2011 04:30 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Nonso85 at 12-10-2011 04:37 PM (13 years ago) (m) Cheiii Okposo do suffer......SHREK,CRYING VAMPIRE VOICE, BLACK GORILLA...etc.lol. I'll never lay a finger on my wife. Amen. Posted: at 12-10-2011 04:37 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mixbrown at 12-10-2011 07:38 PM (13 years ago) (f) Any man that beats up a woman is a coward and a mad man. No matter what she does. Posted: at 12-10-2011 07:38 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
No be becos him with Kate no dey again dat is why she talk am out now. Why she no talk am since? Mumu like you Posted: at 12-10-2011 09:20 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |