Posted: at | |
If you don't like me, 1. Take a map, 2. Get a car (even if na borrow), 3. Drive to HELL!. Have a nice trip. ✔
| |||||
Na all this kind pple wey nor get respect for their woman dey com carry mic dey sing gospel song as if 2mao nor dey. hissin.. ReplyThey closed the door but that ain't stop me from coming in ![]()
| |||||
I wonder what our so called "big men of God" sees in this not born again and unrepentant personality who call himself a gospel singer, he is a pretender! I want to believe he has access to some of these men of God's secrets too.... if not they wouldn't be inviting him for any gathering of the children of God, not to even talk of him leading the people of God into His presence.... No be so from the beginning! Reply
| |||||
Quote from: nametalkam on 10-10-2011 08:50 PM Quote from: LovingMike on 10-10-2011 08:44 PM Source of your post, please. Kate Henshaw Nuttal. You want her number? fool! lol abeg no kill me with laff Quote from: segxykay on 11-10-2011 05:55 PM Quote from: Johnmilla55 on 10-10-2011 08:45 PM Make una check am well, maybe him take some of this thing wey i dey smoke. e b lik say na tru ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() lwkmd ![]() ![]() ![]() To eat is Human, but to digest DIVINE!!
| |||||
yeye man Reply![]()
| |||||
No time 4 wife bashers Reply
| |||||
It is a shame Reply
| |||||
It's like those so called "men of God" too ar wife beaters and adulterous too! Reply
| |||||
Nor b sammie fault,nah d woman dem i follow get matta say wetin dem c 4 sam body wey dem dey endure beatin.......nah im black face dem dey trip 4? Reply
| |||||
Nor b sammie fault,nah d woman dem i follow get matta say wetin dem c 4 sam body wey dem dey endure beatin.......nah im black face dem dey trip 4? Reply
| |||||
Nor b sammie fault,nah d woman dem i follow get matta say wetin dem c 4 sam body wey dem dey endure beatin.......nah im black face dem dey trip 4? Reply
| |||||
KATE U DON DEY TELL ANYBODY WEY WAN HEAR NA SAY THE BOBO DEY PANEL BEAT U WHEN UNA MOUTH NO GO EVER GREE REST WHY U NO TALK AM THE TIME WEY UNA STILL DEY CHOP OKPOROKO TOGETHER. Reply
| |||||
who cares bout this stupid old and fake rumor Reply. . .
| |||||
If all the stars that you mentioning are not money follower,what attract them from this man that call himself pastor,as woman beater Reply
| |||||
ok Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
░▄█▀█▄░░██░░░██░░▄█▀▀▌░ Reply░█░░░█░░█░█▄█░█░░█░░░░░ ░█░░░█░░█░░▀░░█░░█░░▀█░ ░▀█▄█▀░▄█▄░░░▄█▄░▀█▄█▀░ ...if na true talk,na wa 4 him ooo Just Observing NATURE
| |||||
...dis tels how lak of self esteem can KILL sum1...alot of butiful ladiz we c walking around ar empty on de inside; cant defend de most imaterial treazure dat each of us equaly hav - der prestige...4 u ladiz dat ar in such a relatnship - walk out of it, 4 derz no gain in such... Reply
| |||||
I don hear Reply
| |||||
This guy is ugly as f**k. Why would anyone want to marry this dude except for his money? SMH. Reply
|
I Had to Sell My House - Nollywood Actor, Tito Harrison Opens up His Health Struggles (VID)
What You Should Know About The New Pope Leo XIV, Born Robert Francis Prevost
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
VIDEO: Latest Update on VeryDarkMan's Situation From EFCC Custody
Alex Ekubo's New Appearance Sparks Reactions As He's Spotted After Social Media Break
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
NEW POPE: Burkina Faso Cardinal Could Be Dropped For Not Knowing His Birthday
Woman Sparks Outrage Over Post Urging Abroad-Based Men to Avoid Igbo Wives Without Prenup
FRESH EVIDENCE! CCTV Footage Disproves Claims Of VeryDarkMan’s Arrest Inside GTBank (Video)
"Green For A New Beginning": Annie Macaulay Embraces Fresh Chapter After Split from 2Baba
#FreeVDM: GTBank Faces Mass Withdrawals As Fans Rally Behind VeryDarkMan Over Alleged Arrest