Posted: at | |
| |||||
this man na one kind person,abi he not hear say 14% of men when dey dat city get mental problem how u go leave ur wife 4 lagos and travel.o guy na u course this problemooooooo,u should take our wife home or u go be come a complete looser Reply
| |||||
really? Reply![]()
| |||||
this is hand work of her pastor,the husband in sea top working hard for the family n the wife is at home doing it hard on the bed, Replycase dey naija plentyyyyyyyyyy
| |||||
hmmmm na bodyy i don master her. For u oga no vess it still ur picking Reply
| |||||
the man is not a good sailor, he should have sail the wife as-well. Reply
| |||||
Na her way before naaaaaaa Reply
| |||||
MR. SAILOR THIS IS JUST A WAY OF TELLING U THAT THE MARRIAGE IS FINISH, IF THIS WOMAN STILL WANT TO CONTINUE WITH THE MARRIAGE SHE WILL DEFINITELY TERMINATE THE PREGNANCY AND YOU WILL NOT NOTICE ANYTING. JUST THANK GOD IT HAPPENED THIS WAY. TAKE HEART FOR SUCH IS LIFE. Reply
| |||||
Quote from: Dayus11 on 12-10-2011 11:59 AM ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: MissyBarbie on 11-10-2011 02:03 PM So what? haven't u heard of Virgin Mary's Story? go n read ur bible ma fwend could you be one like her?
| |||||
Quote from: Henchmann on 12-10-2011 03:20 PM Quote from: kebella on 11-10-2011 09:48 PM ![]() ![]() Kabella, I pity u oh. Na terrorist ajarnu nai u dey ply looking game with? ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: onyiis on 12-10-2011 09:13 AM So sailor , tell us how many women u slept with during the six months trip None!!! Bcos men are nt so much knwn 4 cheat & infidelity lyk women. Dät was y his wife was caught by d pregnancy effect, bcos seeing is believing, as evidence on d floor ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Adikpe on 11-10-2011 05:51 PM The women couldn't cope without sex for six months, so she went for an away match. ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
Quote from: kinkyebony on 12-10-2011 08:24 PM Quote from: onyiis on 12-10-2011 09:13 AM So sailor , tell us how many women u slept with during the six months trip None!!! Bcos men are nt so much knwn 4 cheat & infidelity lyk women. Dät was y his wife was caught by d pregnancy effect, bcos seeing is believing, as evidence on d floor ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
dat is women 4u ReplyHOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: FinlandGuy on 11-10-2011 07:59 PM well body no be firewood. if body no be fire wood condom never finish for market
| |||||
d tin dey dem blood ReplyHOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
honeypot honeypot topic everyday........ashawo ashawo issues everyday........ha.......if i talk now...una go sey i don talk..... Replyna all dis mess make doubleface sey ihm no wan marry for ihm lifetime...... women una bi otom egbum...as una dey sweet....na so una dey bitter. nobi how bitter kola dey sound for mouth ihm take dey sweet
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot