mallorca at 12-10-2011 09:08 PM (13 years ago) (m) honeypot honeypot topic everyday........ashawo ashawo issues everyday........ha.......if i talk now...una go sey i don talk..... na all dis mess make doubleface sey ihm no wan marry for ihm lifetime......
women una bi otom egbum...as una dey sweet....na so una dey bitter. nobi how bitter kola dey sound for mouth ihm take dey sweet
nara m aka ato maka na ibu onye amuma...Umunwanyi nyiri anyi
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 12-10-2011 09:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
woman sha Posted: at 12-10-2011 09:34 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 12-10-2011 09:49 PM (13 years ago) (m) Kabella, I pity u oh. Na terrorist ajarnu nai u dey ply looking game with? God 4bid i shud play game with terrorist criminal  what willa reasinable man do with a shameless wh*re like kebella? GOD forbid bad thing ooooooooo Posted: at 12-10-2011 09:49 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Posted: at 12-10-2011 09:58 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dirtykid at 12-10-2011 10:02 PM (13 years ago) (m) Next time, do am well b4 u travel
Abi ooo  But wait ooooo some women self get liver oo
DirtyKid is a Happy Kid !!.....FATHER !! I've cast my bread on the waters long time ago. Now it's time 4u to return it, well buttered !! Posted: at 12-10-2011 10:02 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
ajanni at 12-10-2011 10:47 PM (13 years ago) (m) Kabella, I pity u oh. Na terrorist ajarnu nai u dey ply looking game with? God 4bid i shud play game with terrorist criminal  what will a reasinable man do with a shameless wh*re like kebella? GOD forbid bad thing ooooooooo Posted: at 12-10-2011 10:47 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
ajanni at 12-10-2011 11:19 PM (13 years ago) (m) Posted: at 12-10-2011 11:19 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
geston at 12-10-2011 11:42 PM (13 years ago) (m) The ladies in this thread are just dumb Posted: at 12-10-2011 11:42 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Cheating lady -she should be sent packing ASAP....
Who Jah Blessed, No Man Cursed...... Posted: at 13-10-2011 01:26 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
Nigga shut your mouth. Your sperm wasn't marching fast enough. Don't blame the woman. Posted: at 13-10-2011 01:51 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Derad at 13-10-2011 04:03 AM (13 years ago) (m) So what? haven't u heard of Virgin Mary's Story? go n read ur bible ma fwend
u be virgin? Posted: at 13-10-2011 04:03 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 13-10-2011 08:55 AM (13 years ago) (m) Reply |
onyiis at 13-10-2011 11:08 AM (13 years ago) (f) honeypot honeypot topic everyday........ashawo ashawo issues everyday........ha.......if i talk now...una go sey i don talk.....
na all dis mess make doubleface sey ihm no wan marry for ihm lifetime......
women una bi otom egbum...as una dey sweet....na so una dey bitter. nobi how bitter kola dey sound for mouth ihm take dey sweet
nara m aka ato maka na ibu onye amuma... Umunwanyi nyiri anyiheheheeeeeeeeeeeeee !!! na now u know ?
"Those who will say nothing in the face of tyranny must endure the rule of idiots . All that you need for evil to triumph is for the good people to keep quiet and do nothing". Posted: at 13-10-2011 11:08 AM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
mallorca at 13-10-2011 02:24 PM (13 years ago) (m)  LMAO
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 13-10-2011 02:24 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mallorca at 13-10-2011 02:26 PM (13 years ago) (m) Nne Nwa, yu know this is Gospel truth
HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY Posted: at 13-10-2011 02:26 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
smallboy10 at 13-10-2011 02:46 PM (13 years ago) (m) next time if u are traveling bring ur wife for me i will take care of her. Posted: at 13-10-2011 02:46 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Arm of marriage na to have sex any tym u need it. Posted: at 13-10-2011 02:50 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
thatz so weirdo Posted: at 14-10-2011 12:40 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kebella at 14-10-2011 01:10 PM (13 years ago) (f) Reply |
kpofee at 14-10-2011 01:36 PM (13 years ago) (m) D woman neva talk who give am d belle Posted: at 14-10-2011 01:36 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |