smot4real at 19-02-2008 07:10 PM (17 years ago) (m)
Quote from: odehg on 19-02-2008 03:41 PM
I am from Benue, Tuface and Black face are from my hometown....and I live in Iraq, Afghanistan, Somalia, Sudan, Gaza, and Lagos!
mr oga sha we ask u maybe 2face abi na black face come from ur hometown watin corcern us with dat one mr man take tyme ohhhh u no even see country mention na those places wey pple dey die like chick na hin u talk say u dey live asabari fellow
Aspire To Acquire The Desire You Admire
Posted: at 19-02-2008 07:10 PM (17 years ago) | Newbie
smot4real at 19-02-2008 07:53 PM (17 years ago) (m)
lollzzzzzzzzzzzz leave am ooooh i sure say d guy neva talk to black face and tuface b4 infact watin be ur proof say tu face and black face come from ur area this type of pple them too dey clinch
Aspire To Acquire The Desire You Admire
Posted: at 19-02-2008 07:53 PM (17 years ago) | Newbie
...quit hating! Its me being very proud of my peeps...unlike some fake Nigerians I speak my lingo and I know my roots... am sure 2face/Black face is reading this thread and laughing at y'all...if you want info just ask dont hate...I dont have skeletons infact I dont own a closet...Benue is where am from and I gat lots of town folks right here...
@Dguy....wts up with the mallam? Aint no mallams where am from okay?
Posted: at 20-02-2008 03:58 PM (17 years ago) | Newbie