After this he we swallow rap again money good Posted: at 18-10-2011 11:20 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
TheDiva at 18-10-2011 11:56 PM (13 years ago) (f) So why bringing up the case of his dead wife 3 years late? All these to move from the present and pressing issues? Terrible criminals Posted: at 18-10-2011 11:56 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Posted: at 19-10-2011 12:02 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Tayelolu1 at 19-10-2011 12:03 AM (13 years ago) (m) GOD KNOW BETTER BUT IF ITS TRUTH, ONE DAY MONKEY GO GO MARKET HE NO GO COME BACK. Posted: at 19-10-2011 12:03 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
malvin2525 at 19-10-2011 06:52 AM (13 years ago) (m) Reply |
dem don go do juju make the drugs disappear for im belle jo who dem dey deceive? Posted: at 19-10-2011 07:18 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ugochuks at 19-10-2011 07:57 AM (13 years ago) (m) hahah... i laugh in swahili.... cocaine ko and garri ni,,this our drug agency sef, i wonder if they know their job at all or even how to do it...u keep this guy for some days in ur care and tell us say the guy get whatever for em stomach now e turn to garri,anyway if na true the man go claim millions from them,, dem go learn
I MISS U WHEN I KNOW U RE MISSIN ME Posted: at 19-10-2011 07:57 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 19-10-2011 08:10 AM (13 years ago) (m) dem don go do juju make the drugs disappear for im belle jo who dem dey deceive? [/quote
na who do that juju? NDLEA or the BABA himself? Posted: at 19-10-2011 08:10 AM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Bazemaster at 19-10-2011 08:52 AM (13 years ago) (m) hmmm
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 19-10-2011 08:52 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na wa oo if he has a hand in her death he also cannot cheat death he will answer the call one day. Na 9ija we dey wey money rules everything cocaine turn into garri dats the latest miracle of our tym. may God help us
no be small thing ooo Posted: at 19-10-2011 08:56 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dem don go do juju make the drugs disappear for im belle jo who dem dey deceive? [/quote
na who do that juju? NDLEA or the BABA himself?
[/color][/b] the other day dem he shit 16wraps...now dem say nothing was found in his stamoch what is that supposed to mean? Posted: at 19-10-2011 09:02 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 19-10-2011 09:07 AM (13 years ago) (m) they never at any time said he shits 16 wraps , they said he excreted and noting was found in it Posted: at 19-10-2011 09:07 AM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Henchmann at 19-10-2011 09:57 AM (13 years ago) (m) Payback period Posted: at 19-10-2011 09:57 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Jonso at 19-10-2011 10:05 AM (13 years ago) (m) Gari, from the mouth to the A*#S, unaltered. Wow. Miracles still happen. That's the law. Posted: at 19-10-2011 10:05 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
damjossy at 19-10-2011 10:14 AM (13 years ago) (m) na wa for naija o, make we dey talk tru oooo, baba suwe no excret anything o Posted: at 19-10-2011 10:14 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Sodman4luv at 19-10-2011 10:18 AM (13 years ago) (m) @poster na lie Posted: at 19-10-2011 10:18 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
DHash at 19-10-2011 10:36 AM (13 years ago) (m) OK Posted: at 19-10-2011 10:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Baba suwe, u're my fans, but if all dis allegations are 2ru, well God should jst have mercy on u. Posted: at 19-10-2011 10:59 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ninokadiri at 19-10-2011 11:41 AM (13 years ago) (m) Baba Suwe in fresh soup. From frying pan to fire! Posted: at 19-10-2011 11:41 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Idbabe at 19-10-2011 12:09 PM (13 years ago) (f) Shei no be Naija ni? wetin una expect? Posted: at 19-10-2011 12:09 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |