
Posted: at | |
Quote from: amba on 26-10-2011 10:35 PM kebella u didn't tell me u're a politican too am a very strong politician lol ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: alfajatto on 27-10-2011 02:16 PM Our money.. oga dey chop am yafunyafun ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: alfajatto on 27-10-2011 02:16 PM Our money.. oga dey chop am yafunyafun ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: D-GodFather on 27-10-2011 01:46 AM Mr poster, our presidnent went to Austrialia for presidnential summit. Other presidnents went there too with their wives. After Austrialia, Queen Elizabeth is hosting them too. The picture U're showing us is when Jonathan is being recieved by a Nigerian ambasador in Austrialia. Shut up! Please somebody give this guy AKARA make him comot for here. IN ZAKA FADI, FADI GASKIYA, KOMAI TA JA MA A YI MAKA
| |||||
how dare yu Reply![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: umuyo101 on 26-10-2011 09:09 PM NA DEM SABI! ABI NO BE UNA VOTE FOR DEM? UNA COLLECT MONEY,CON VOTE FOR DEM, ABI NO BE SO? SO WHY UNA DEY COMPLAIN. UNA SELL UNA RIGHT BCOS OF BREAD, UNA CON DEY COMPLAIN. POLITICS NA BIZNESS, ANYBODY WEN GET THERE CAN CHOP AS HIM LIKE, AFTER-ALL, NO BE UNA GIVE DEM MONEY TO CONTEST. ABI WEN D POST DEY VACANT, WHY UNA PAPA NO GO CONTEST? IF UNA SEE DEM FACE-TO-FACE NOW, UNA GO CON DEY SMILE WITH UNA SMELLING MOUTH WEY FLIES GO SOON ENTER. I HATE FAKE PIPO. EVERY fcukING 9JA IS GUILTY, EVERYBODY WANTS TO GET RICH QUICK, THAT MEANS THAT IF WE GET THERE, WE WILL DO THE SAME. CORRUPTION IS IN OUR BLOOD. A BLACK MAN WILL ALWAYS BE A BLACK EVEN IN A FOREIGN COUNTRY. IN LONDON, 9JA DEM BE THIEF. DEM NO GREE CHANGE. DEM GO COLLECT FOR THIS COUNCIL, CON GO ANOTHER COUNCIL GO COLLECT HOUSE, DEM GO COLLECT REACH 5 HOUSES CON DEY USE AM RENT OUT. THATS WHY MANY 9JA DEY BRITISH CELL HERE. SO B4 U JUDGE JONATHAN, JUDGE URSELF.
| |||||
GOD bless u umuyi101. tell them, they need to know the truth,,, Reply![]()
| |||||
happy birth day, Reply
| |||||
i think people like to comment rubish for commenting sake,just bcos he is presidoo means he hav no right to celebrate his wife birthday??abeg madam happy birthday! Reply
| |||||
Gossip.. cake na how much Mscheewwwwwww.... Reply
| |||||
![]() ![]() ![]()
| |||||
....... Who d cap fit , let him wear it !!!!!!!!!!!!!!!! Reply
| |||||
is that ? Reply
| |||||
Happy Birthday to you our first lady, may God grant you more years in Jesus name amen Reply
| |||||
No comments Reply
| |||||
thats also a comment anyway Reply
| |||||
I wonder why she could not celebrate her birthday in Nigeria? Reply
| |||||
This is foreign currency Reply
| |||||
Hard earned Reply
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
Prophecy Resurfaces As Pastor’s Warning To VeryDarkMan Goes Viral After Arrest (Photos)
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot