Machealex at 2-11-2011 09:43 PM (13 years ago) (m) NA WAO SO NDLA BELIEVE SAY JUJU DEY. NOW TELL ME THE KIND JUJU WEY GO STOP SHIT 4 ONE WEEK AND UNA NEVER SEE DE THING WEY UNA DEY FIND. WHICH MEANS SAY JUJUUUUUUUUUUUUUUUUUUUU DON PASS NDLA. MAKE UNA ASK UNA OGA DEM WETIN DEY HAPPEN. THE TRUTH OF THIS CASE GO SOON LEAK. Posted: at 2-11-2011 09:43 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Passing noni
I bet u, when u wan chop cake, na then u go knw say oven dey. Posted: at 2-11-2011 10:34 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 2-11-2011 10:41 PM (13 years ago) (m) what  ? Posted: at 2-11-2011 10:41 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
WHY THEY NO USE JUJU CARRY AM GO EUROPEAN OR AMERICAN COUNTRY?? Posted: at 3-11-2011 03:22 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 3-11-2011 07:52 AM (13 years ago) (m) ask them ooo Posted: at 3-11-2011 07:52 AM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
sodiqtayo at 3-11-2011 11:26 AM (13 years ago) (m) anyone who know babasuwe just dey do tuaile, let me ear u say tuaile Posted: at 3-11-2011 11:26 AM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
THIS IS 9JA FOR U,WHERE ANYTIN GOES Posted: at 3-11-2011 03:39 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
make NDLEA leave Baba Suwe alone, power pass power Posted: at 3-11-2011 04:36 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kelechi86 at 3-11-2011 05:40 PM (13 years ago) (f) power pass power Posted: at 3-11-2011 05:40 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kelechi86 at 3-11-2011 05:42 PM (13 years ago) (f) power pass power. Law versus juju Posted: at 3-11-2011 05:42 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hmn, NDLEA sef no get shame, make dem use their own power too nah cos power pass power. dem don chop no con fit talk again. I refuse to believ that Baba Suwe is innocent.
[size=][/size][size=][/size] Posted: at 3-11-2011 10:06 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
ajanni at 3-11-2011 11:01 PM (13 years ago) (m) make NDLEA leave Baba Suwe alone, power pass power
which kind power? Posted: at 3-11-2011 11:01 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
Davesmith at 3-11-2011 11:16 PM (13 years ago) (m) This is incredible!!! What is this country turning to??? Must we fold our hands like this and watch our darling right die for just no cause?? Yestoday Police, day before yestoday mopol, and today........... which one do we suffer and which do we live for christ sake! ok na i trust Baba suwe's lawyer, after darkness comes light. what after great 19days+ darkness..........main great light of over N10million.. Posted: at 3-11-2011 11:16 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Lekan22 at 4-11-2011 09:27 AM (13 years ago) (m) Very good Posted: at 4-11-2011 09:27 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
janexes at 4-11-2011 05:43 PM (13 years ago) (f) Na u get Lagos................ Posted: at 4-11-2011 05:43 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Jonso at 6-11-2011 11:17 AM (13 years ago) (m) Ever wondered why it is always IDIOTS in positions of authority? Posted: at 6-11-2011 11:17 AM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 6-11-2011 03:00 PM (13 years ago) (m) Posted: at 6-11-2011 03:00 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
momoh1 at 6-11-2011 05:20 PM (13 years ago) (f) no b naija we dey abi na western world? be seriou, only d poor stays in prison. hahahahaha Posted: at 6-11-2011 05:20 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
kebella at 6-11-2011 06:29 PM (13 years ago) (f) Reply |
Deenswagg at 6-11-2011 10:24 PM (13 years ago) (m) o ga oooo.. dey don release dis guy... fnk God oh.......... Posted: at 6-11-2011 10:24 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |