bomsiluv at 9-11-2011 10:12 AM (12 years ago) (f) did you said ordinary Bosom ? na him get am?
Good question Ajanni Posted: at 9-11-2011 10:12 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bukajosh at 9-11-2011 10:15 AM (12 years ago) (m) it's very obvious that it happens like that.the man have to tell whomever he meets in hell or heaven what brought him there. Posted: at 9-11-2011 10:15 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
chai becos of ordinary Bosom .una don see wetin Bosom dey cause shey.ordinary Bosom wey full everywhere.ordinary Bosom
[/color][/b] are you ok at all? Posted: at 9-11-2011 10:16 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 9-11-2011 10:23 AM (12 years ago) (f) tah comot here,wetin be Bosom sef, two round mounds of flesh on d chest.its no big deal,touchin Bosom is as meaninless as givin someone a handshake. Why was d Bosom made if not to be touched?
Bros na lie u lie so. U no fit touch any Bosom without permision and go free o. If u touch my Bosom wey bi sey, u no bi my bobo or my hubby, I go stab stab u. Mk u no follow dis mumu man wey tink sey na evey Bosom em fit touch o. I don warn u o Posted: at 9-11-2011 10:23 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 9-11-2011 10:25 AM (12 years ago) (m) Good question Ajanni [/quote
how are you my dear Posted: at 9-11-2011 10:25 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
bomsiluv at 9-11-2011 10:28 AM (12 years ago) (f) chai becos of ordinary Bosom .una don see wetin Bosom dey cause shey.ordinary Bosom wey full everywhere.ordinary Bosom
Yes Bosom full everywhere but no b all u fit touch o. If u touch d one wey no b ur own, na u sabi o. My hand no dey o Posted: at 9-11-2011 10:28 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 9-11-2011 10:28 AM (12 years ago) (m) Reply |
bomsiluv at 9-11-2011 10:37 AM (12 years ago) (f) Good question Ajanni [/quote
how are you my dear
I dey fyn o. I hope sey na only ur wiffy Bosom you dey touch. No touch Bosom wey no ur own o. Posted: at 9-11-2011 10:37 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ajanni at 9-11-2011 10:44 AM (12 years ago) (m) na only her own and yours at moment oooooooo Posted: at 9-11-2011 10:44 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
bomsiluv at 9-11-2011 10:57 AM (12 years ago) (f) na only her own and yours at moment oooooooo
Tah............... which person own? Posted: at 9-11-2011 10:57 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
tony4chuks at 9-11-2011 11:06 AM (12 years ago) (m) Just ordinary Bosom ...Nawa ooo Posted: at 9-11-2011 11:06 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 9-11-2011 11:14 AM (12 years ago) (m) Tah............... which person own?[/quote your own and my wife,s own now Posted: at 9-11-2011 11:14 AM (12 years ago) | Grande Master | |
Reply |
CHUKAGLY at 9-11-2011 11:18 AM (12 years ago) (m) No problem, life goes on
I DEPEND SOLELY IN GOD Posted: at 9-11-2011 11:18 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
papyefisy at 9-11-2011 11:20 AM (12 years ago) (m) NONSENSE!is it gold? Posted: at 9-11-2011 11:20 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
afrigeorge at 9-11-2011 11:24 AM (12 years ago) (m) so Bosom cost reach like this, mad women ful my area wit Bosom Posted: at 9-11-2011 11:24 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
kattie77 at 9-11-2011 11:25 AM (12 years ago) (f) tah comot here,wetin be Bosom sef, two round mounds of flesh on d chest.its no big deal,touchin Bosom is as meaninless as givin someone a handshake. Why was d Bosom made if not to be touched?
This is d most senseless,and stupid comment that has ever been made in d history of Naijapals....goosh how can a grown up man's reasoning be dis low? Posted: at 9-11-2011 11:25 AM (12 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
eskor9 at 9-11-2011 11:27 AM (12 years ago) (m) hmmm Posted: at 9-11-2011 11:27 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
raylexbee at 9-11-2011 11:35 AM (12 years ago) (m) Wickedness hhmmmmmmm Posted: at 9-11-2011 11:35 AM (12 years ago) | Newbie | |
Reply |
sexsyguy at 9-11-2011 11:40 AM (12 years ago) (m) chai becos of ordinary Bosom .una don see wetin Bosom dey cause shey.ordinary Bosom wey full everywhere.ordinary Bosom
Aboki talk Posted: at 9-11-2011 11:40 AM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |
This is d most senseless,and stupid comment that has ever been made in d history of Naijapals....goosh how can a grown up man's reasoning be dis low?
be careful young lady,i was only decoratin d patheticness of d situation,i tink u have been blinded by sentiments,read d story carefully, d man did not just walk up to her and grab her oranges,she was drunk and he took advantage,she did not retaliate immediately,she waited for almost a week,am not sayin wat d man did was right but d fact is dat d woman in question is a nutcase who is not fit to roam d human community.kill a man and tell d cops u did it becos he touched ur boobs when u were drunk and see if u wont get d death sentence.i would personally suggest u get d electric chair or face d firin squad.next tym dont be in a hurry to insult pple,every man is entitled to his opinion.drop urs and let sleepin dogs lie Posted: at 9-11-2011 12:03 PM (12 years ago) | Upcoming | |
Reply |