kebella at 7-12-2011 12:01 PM (13 years ago) (f) hahahahah husbandary dey scarce
my name is kebella ........yu already no that ...heheh...if yu wanna smell what kebella is cooking........bring it up!! Posted: at 7-12-2011 12:01 PM (13 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
omomarty at 7-12-2011 12:12 PM (13 years ago) (f) just passing........................... Posted: at 7-12-2011 12:12 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
gloryjojo at 7-12-2011 12:22 PM (13 years ago) (f) now by force,i nor want abeg mak u na taik wey tings happen all dis fake story don 2much lol. Posted: at 7-12-2011 12:22 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
Obitexa at 7-12-2011 12:34 PM (13 years ago) (m) Na d lady fault...she for don do her homework well...anyway sha na money block her senses Posted: at 7-12-2011 12:34 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
JulietPaul at 7-12-2011 12:34 PM (13 years ago) (f) She the one that spouse the man? in the name of America, In-fact a fool at 100 is a fool for one million Posted: at 7-12-2011 12:34 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Lekan22 at 7-12-2011 12:44 PM (13 years ago) (m) Arrant nonsense! Posted: at 7-12-2011 12:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Adikpe at 7-12-2011 01:33 PM (13 years ago) (m) Shebi she wan go America. As she hear the name "America" her ear just rise like rabbit own. Stupid woman. Posted: at 7-12-2011 01:33 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Bend at 7-12-2011 02:39 PM (13 years ago) (m) Na yeye dey worry the two of them. the thing sweet the girl and the thing sweet the boy. who supposed to pay? Posted: at 7-12-2011 02:39 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
omonii at 7-12-2011 02:44 PM (13 years ago) (f) Reply |
emems at 7-12-2011 03:16 PM (13 years ago) (m) hahhaahahaha guy man, there are some story that good to remain untold Posted: at 7-12-2011 03:16 PM (13 years ago) | Newbie | |
Reply |
lanudja at 7-12-2011 03:44 PM (13 years ago) (f) Woman and marriage... Why wont they be desperate when ppl wont let them be. Like in d case of Uche J, When she no day desperate dey take her time, una cal her old cargo. So, dem dey rush make dem no call them old cargo naa Posted: at 7-12-2011 03:44 PM (13 years ago) | Hero | |
Reply |
adams933 at 7-12-2011 05:15 PM (13 years ago) (m) Desperate house wife Posted: at 7-12-2011 05:15 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Beacky at 7-12-2011 05:16 PM (13 years ago) (f) really desperate. Posted: at 7-12-2011 05:16 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
kinkyebony at 7-12-2011 05:49 PM (13 years ago) (m) Posted: at 7-12-2011 05:49 PM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
eskor9 at 7-12-2011 06:06 PM (13 years ago) (m) hmmm Posted: at 7-12-2011 06:06 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Beacky at 7-12-2011 06:14 PM (13 years ago) (f) Good 4 the girl, dat is wat u get whn u give ur self freely 2 man witout any formal introduction. and it seems 2 me dat dis girl is desperate. Posted: at 7-12-2011 06:14 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
youngcute at 7-12-2011 06:51 PM (13 years ago) (m) Nawoah! Posted: at 7-12-2011 06:51 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ajanni at 7-12-2011 07:22 PM (13 years ago) (m) d amn na onye osi a obu
 yeah , but wetin the woman be ? onye ara of cause Posted: at 7-12-2011 07:22 PM (13 years ago) | Grande Master | |
Reply |
this one na thief rob theif, the woman na be the number 1 fraud, bcos her own maybe was to marry the guy and make he carry her come America finish then she go divorce am, that was her plan, stupid girl, most girls marry for fame, money and abroad, GOD go catch una one by one. Posted: at 7-12-2011 11:00 PM (13 years ago) | Upcoming | |
Reply |
babyleslie at 8-12-2011 12:31 AM (13 years ago) (f) She dey luk 4 already made..Good 4 her! Posted: at 8-12-2011 12:31 AM (13 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |