

Posted: at | |
![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
@ monso guy abeg close mouth d odour from ya mouth dey give my pc network phobia Reply![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rakelly on 21-12-2011 03:08 PM @ monso guy abeg close mouth d odour from ya mouth dey give my pc network phobia ![]() ![]() ![]() ![]() Hehehehheheheheheh U sabi wetin be PC. Local village champion like you.
| |||||
u dun drink devil piss, Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Na the roasted goat sheet wey u chop and yam water wey u drink na them dey worry u! Reply
| |||||
oboy yee Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: rakelly on 21-12-2011 03:36 PM oboy yee ![]() ![]() HEHEHEHEHHAHAHAHAHAHHHOHOHOOHOHO That one na electro-magnetic-wave Technology na! Even oyibo people neva discover that technology na
| |||||
dey go jail u bcos u warwar Reply![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: rakelly on 21-12-2011 03:45 PM dey go jail u bcos u warwar ![]() ![]() ![]() As i worwor reach u still dey die for me
| |||||
even devil norr go gree u go hell, mk dem no impeach am Reply![]()
| |||||
Quote from: rakelly on 21-12-2011 04:07 PM even devil norr go gree u go hell, mk dem no impeach am ![]() I gree say i wor wor but u still no one gree me rest. any way sha make see whether i go consider u as u dey beg me to be ur guy since.
| |||||
:'( :'( :'( i don die Reply
| |||||
Quote from: rakelly on 21-12-2011 04:43 PM :'( :'( :'( i don die no worry we go arrange grave fast fast before u begin smell we no need coffins sef, we go just wrap u foor big Nylon.
| |||||
Quote from: rakelly on 21-12-2011 03:08 PM @ monso guy abeg close mouth d odour from ya mouth dey give my pc network phobia ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() heheheheheheheheeeeeeeeeeee..........! Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: rakelly on 21-12-2011 03:28 PM u dun drink devil piss, ![]() ![]() ![]() hahahahahahoohohohohohohohoooooooo............! Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: rakelly on 21-12-2011 03:36 PM oboy yee heheheheheheheheeeeeeeeeeee................! ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: Monsol on 21-12-2011 04:23 PM I gree say i wor wor but u still no one gree me rest. any way sha make see whether i go consider u as u dey beg me to be ur guy since. u dey mad? how my babe go dey follow worwor boy like u? ![]() ![]() ![]() Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
Quote from: rakelly on 21-12-2011 04:43 PM :'( :'( :'( i don die my darling come jare.... ![]() ![]() ![]() ![]() stop crying ![]() ![]() i will deal with that bagga Am absolutely so made of what i cannot actually decode
| |||||
All of una don kolomental. Reply
| |||||
u don kolo craze ReplyAm absolutely so made of what i cannot actually decode
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)