feeling love (Page 3)

Date: 20-01-2009 6:33 pm (16 years ago) | Author: Florida Ejah Oidu
1 2 [3]
- digitalman at 23-01-2009 10:02 AM (16 years ago)
(m)
i no go wound oo
Posted: at 23-01-2009 10:02 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- eagleseyez at 23-01-2009 10:05 AM (16 years ago)
(m)
make we dey love nah

@ digital, why u dey laff
no be better thing to love?
Posted: at 23-01-2009 10:05 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- digitalman at 23-01-2009 10:08 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: eagleseyez on 23-01-2009 10:05 AM
make we dey love nah

@ digital, why u dey laff
no be better thing to love?

love ke, hmm
Posted: at 23-01-2009 10:08 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- eagleseyez at 23-01-2009 10:12 AM (16 years ago)
(m)
are u in love?
if No, start to love 2day ooo
b4 its too late...dem say the thing
the sweet pass sugar and #^^&()*
Posted: at 23-01-2009 10:12 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- digitalman at 23-01-2009 10:18 AM (16 years ago)
(m)
i dey love anything, love gbakwaa oku, wetin be love sef...
Posted: at 23-01-2009 10:18 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedchidon at 23-01-2009 10:20 AM (16 years ago)
(m)
Love in naijapals? fake fake
Posted: at 23-01-2009 10:20 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- digitalman at 23-01-2009 10:30 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: blessedchidon on 23-01-2009 10:20 AM
Love in naijapals? fake fake
all na fake lovers, the whole chicks for naijapals dey love ken but if u put am nee na u sabi  Grin
Posted: at 23-01-2009 10:30 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blessedchidon at 23-01-2009 10:32 AM (16 years ago)
(m)
jada lovers
Posted: at 23-01-2009 10:32 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- digitalman at 23-01-2009 10:33 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: blessedchidon on 23-01-2009 10:32 AM
jada lovers
haha, mafan lovers
Posted: at 23-01-2009 10:33 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions