Psalm 23 in pidgin language,lol.

Date: 26-12-2011 10:11 am (13 years ago) | Author: peter jerii
[1] 2
- at 26-12-2011 10:11 AM (13 years ago)
(m)
Finally the new NIGERIA PIDGIN ENGLISH BIBLE is out. one of the
popular chapter psalm 23 reads:-
1. The Lord na my
shephard, i
dey
kampe.
2. E make me sidon for
where
betta dey flow and come
put me
next to stream make mai
bodi
thermacool.
3. E panel beat mai soul
come
spray am white, come
dey lead
me dey go through
express road
of righteousness sake of
Hin
name.
4. Walahi !, if I waka pass
where
arm robber, 419 and juju
people
boku, come even join
okada
reach valley of the
shadow of
death sef,mai bodi dey
inside
cloth. Your rod and staff
nko ? Na
so dem dey like back
bone dey
comfort me.
5. You don prepare Egusi
and
Pounded yam make I
chop. All
mai
enemies dey look waa
waa. You
rub me for head wit
vaseline
intensive lotion. mai cup
na River
Niger wey overflow hin
bank.
6. True true, betta life and
mercy
go gum mai back till I
quench.
And man pikin go tanda
for God
house from lai lai to lai
lai.
GOD ALMIGTHY NA YOU
BIKO
AMEN...

Posted: at 26-12-2011 10:11 AM (13 years ago) | Newbie
- zeigbo at 26-12-2011 11:44 AM (13 years ago)
(m)
Lol

Posted: at 26-12-2011 11:44 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 26-12-2011 12:48 PM (13 years ago)
(m)
ee don tey

Posted: at 26-12-2011 12:48 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 26-12-2011 01:30 PM (13 years ago)
(m)
Ok

Posted: at 26-12-2011 01:30 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 26-12-2011 01:49 PM (13 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin

Posted: at 26-12-2011 01:49 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- monasea at 26-12-2011 02:51 PM (13 years ago)
(f)
 Angry how many times dem go post am
Posted: at 26-12-2011 02:51 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- Skypon2002 at 26-12-2011 03:20 PM (13 years ago)
(m)
na me u dey ask?

Posted: at 26-12-2011 03:20 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 27-12-2011 07:23 AM (13 years ago)
(m)
Yes

Posted: at 27-12-2011 07:23 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 27-12-2011 08:48 AM (13 years ago)
(m)
i go just salute u with konck for head  Angry

Posted: at 27-12-2011 08:48 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 29-12-2011 03:17 AM (13 years ago)
(m)
Who ? Angry Angry

Posted: at 29-12-2011 03:17 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 29-12-2011 08:44 AM (13 years ago)
(f)
you na
Posted: at 29-12-2011 08:44 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 30-12-2011 10:04 AM (13 years ago)
(m)
no mind make him dey ask yeye question  Cheesy Cheesy

Posted: at 30-12-2011 10:04 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 14-01-2012 04:08 AM (13 years ago)
(m)
See ur head like monday hammer

Posted: at 14-01-2012 04:08 AM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- queenrukky at 14-01-2012 10:27 AM (13 years ago)
(f)
 Undecided
Posted: at 14-01-2012 10:27 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 16-01-2012 07:03 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on 14-01-2012 04:08 AM
See ur head like monday hammer
Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
make una leave ma head nah

Posted: at 16-01-2012 07:03 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- rakelly at 17-01-2012 09:42 AM (13 years ago)
(f)
 Roll Eyes Roll Eyes Roll Eyes
Posted: at 17-01-2012 09:42 AM (13 years ago) | Hero
Reply
- Skypon2002 at 17-01-2012 01:33 PM (13 years ago)
(m)
u wan sleep?

Posted: at 17-01-2012 01:33 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 17-01-2012 03:08 PM (13 years ago)
(m)
Roll Eyes Roll Eyes

Posted: at 17-01-2012 03:08 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Skypon2002 at 17-01-2012 04:23 PM (13 years ago)
(m)
u too wan doze?

Posted: at 17-01-2012 04:23 PM (13 years ago) | Addicted Hero
Reply
- jublow at 17-01-2012 04:52 PM (13 years ago)
(m)
 Undecided Undecided Undecided
Posted: at 17-01-2012 04:52 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
[1] 2

Featured Discussions