Posted: at | |
| |||||
NasOOOO bhappy marrierd life... make u enjoy ur honeymoon!!! Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: dogodajiabuja on 30-12-2011 03:18 AM Which one be man and which one be woman between dem naa? Abi na gay marriage? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() HOPE IS MY ROAD,VICTORY IS MY DESTINY
| |||||
NAIJA PALS YOU GUYS DAY FALL MY HAND OO, WHY UNA NO THE SHOW TRUCK PUSHER OR OKADA PEOPLE HONEY MOON PICS? Reply
| |||||
hmn, congrats but the tatoo i no gbadun am at alll Reply
| |||||
not sexy at all Reply
| |||||
This girl na terrorist......see tatoo na Reply![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Youngstoriez on 30-12-2011 01:51 PM This girl na terrorist......see tatoo na ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() aahhhh my hand no dey ooh
| |||||
Quote from: dogodajiabuja on 30-12-2011 03:18 AM Which one be man and which one be woman between dem naa? Abi na gay marriage? Hahahahah u get mouth ooo ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
The girl no try sha Reply
| |||||
NA DIS ONE WE DEY CALL OTOKOTO WOMAN..ABI NA JAZ SHE TAKE CATCH FINE MAN K-SOLO?I WAN GO SHIT,I DEY COME!!! Reply
| |||||
enjoy Reply
| |||||
they dont look good together sha!!! i wish them the best of luck Reply
| |||||
and so what? Reply
| |||||
Her bikini is Ridiculous Reply![]() ![]()
| |||||
is she a she-male........so disgusting Reply![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: prince316 on 30-12-2011 05:14 PM they dont look good together sha!!! i wish them the best of luck ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Ak_something on 30-12-2011 08:43 AM Why post honey-moon pictures...haha...go ahead and the pictures of their segxwal encounter na...nonsense. Must everything be posted? Dnt mind him...na bcos dem neva sue am 4 court naa... Must he post ppl'es privacy here? Useless poster!
| |||||
Quote from: chisparlis on 30-12-2011 03:48 PM Which kind none sense woman be diz...after you marry her tomorrow you go bring another stupid news on naija pals, how can you call this kind of person a wife....abeg na dem sabi. na he- wife ![]() ![]() ![]() my name is kebella ![]() ![]()
| |||||
it took me some seconds to differentiate the husband from the wife(the first pics Reply![]() ![]()
|
Benue In Uproar As Leaked Adult Videos Spark Outrage, Calls For Arrests
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
103 Virgin Girls Initiated Into Womanhood At Ovia Osese Festival In Kogi State (Photos)
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)