e go beta na just time of prayer in MFM dey delay fame no dey enter my head ah i just fine as I dey
Boko haram dey bomb no be today my igboh dey bomb like play like play
if all of them no die today na small thing comot G.E.J, abegi request for O.B.J why dem go dey vex for me i sh** for their domot? - (tu fiakwa - na who sef fit complain?)
sun too much no mean say foul go lay boiled egg - confirm
na me get the leg and the shoe so allow me rock am (hope say no be slippers) i no fit burn cos no be so me and Baba God talk am (IJN I rebuke all suicide bombers)
when i no get AC na my fans dey blow me (PHCN shey I complain?) them carry my name go places wey them no know me - even he spread reach Kuwait
so if you add me for facebook or follow me for twitter shege i don dey here since 3 yrs when i see you for real life i go follow you like my alomo bitters, na jst my way to fight suger
even when jungle mature Jungle boy no run - he don become area father i sleep inside bush with baby, Souldier ants dey follow lion drag carry food from tiger mouth go give shark omo see yawa cos wahala be like bicycle e no dey hardly start - because souja ant don cause wahala
i go smoke i go smoke till i scatter my head like mad dada dey waka on tarmac i don't care if i'm dead casket be like bed, because Marijuanah b Stephen123 power
and if i hear say, tomorrow i go, God forbid (how person go die and still dey hear word) i know plenty people wey go like follow me go (abeg to heaven this time - hell is full of shit and sword
cos i be ajebota wey still dey ginger smoke with bread i dey chao off them middle fingers with mayonnaise on my head (you see craze)
Alomo don finish, this bobos no dey play, he wan kill person we don dey high now, no let bobos display with trigger engine
and if you wan make i finish you no pay my dues
May God forgive you IJN , make a new year resolution by giving your life to Jesus Christ
Posted: at 31-12-2011 11:42 AM (13 years ago) | Upcoming