dem sabi smell like he-goat. if them wan commot them go com carry different kinds perfume pour for body so that person no go know. if u wan com have sex with them, dem com open them leg, omo na dieeeee. your prick wey don stand at attention go fall by force because of the kind odour wey dey commot from their honeypot.
na so me and my friend dey discuss for outside peacefully, one girl com dey find am come. as him see d girl na so him take off run go hide for backyard. as the girl com reach where i dey, instead wey she go stand some distance away com ask me anything wey she wan ask me, she com near me well well. omo i no fit breathe again. cos the kind odour wey dey penetrate from her trouser come out fit give woman belle all the question wey she dey ask me, i just dey answer them sharp sharp so that so go commot. Angry Angry she never pull cloth, the smell don dey scatter everywhere. no wonder my two dogs dem dey bark all those while cos of the smell as my friend com back from him hiding place, i com ask am say why him dey run. him say the babe too dey smell and her armpit and pubic area be like forest. say the first time wey him wan phyuk am, as him percieve d smell, him prick no gree stand again,
abeg make una dey bath well
Posted: at 6-01-2012 05:41 PM (12 years ago) | Newbie
youngrashy at 6-01-2012 05:54 PM (12 years ago) (m)
shey i fit laff?
Posted: at 6-01-2012 05:54 PM (12 years ago) | Gistmaniac
@poster maybe na ur babe dey smell like dat n d kinda girls u hang out with.but then,why cnt u teach them proper hygeine than to come n talk trash here generalisng it on all Nigerian girls? Wateva..
Posted: at 6-01-2012 06:49 PM (12 years ago) | Upcoming
@poster maybe na ur babe dey smell like dat n d kinda girls u hang out with.but then,why cnt u teach them proper hygeine than to come n talk trash here generalisng it on all Nigerian girls? Wateva..
na mumu naaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa. he nor knw anything
Posted: at 6-01-2012 06:52 PM (12 years ago) | Gistmaniac
If she is like that, then there is something to it. Your guy does not love her at all. This is why I said that Nigerian men are so unromantic. She needs serious help, esp the one that comes from her underneath...is due to something contrary to her body chemistry. But if your man is good in bed, he can make the smell go away....
Posted: at 6-01-2012 07:32 PM (12 years ago) | Hero
wandepope at 6-01-2012 07:43 PM (12 years ago) (m)
Mr Poster you disgrace humanity with your post.You and your friend hate that lady otherwise you wouldnt be here making mockery of someone who is the same gender as you sisters and mother,instead of broadcasting solutions to body odour you are broadcasting the flaw of a person.May GOD have mercy on you.
Posted: at 6-01-2012 07:43 PM (12 years ago) | Upcoming